No matter Wetin happen 2baba can never go wrong in my eyes❤️❤️❤️
2025-02-13 19:23:17
170
I’m showband :
Normally if person sabi sing like this he suppose get wives for every 36 states in Nigeria. 😂
2025-02-14 04:32:47
109
Mohammed Musa Isah :
Omo, nobody sing reach this man for this country I swear
2025-02-13 18:59:25
106
Stanley :
nothing anybody fit tell me ,na only 2baba be musician for dis country
2025-02-14 07:09:25
93
call_me_ikenna_ :
2baba dey on a different dimension 🤣🤣🤣
2025-02-13 18:28:50
48
collinswhite525 :
2Baba na African no 1,the only artist wey dey lyrically fit🙌🙌🙌
2025-02-13 20:03:40
54
Special Simi :
He who has no sin should cast the first stone🔥🔥🔥
2025-02-13 21:57:00
43
parraysman :
with this kind of music even if him divorce Annie ten times no wahala🤣🤣
2025-02-13 20:00:48
42
EneV :
na when them dey Carry pen and paper write lyrics not igbo
2025-02-13 19:35:07
42
Queen_Kerry :
My Tubaba❤️.. I can never hate you
2025-02-14 00:14:01
14
chophouz :
baba come take my babe abeg😭
2025-02-13 19:58:15
20
onaolapoajani :
It has gotten to the extent that I always sees 2baba as someone I wish to become, My therapy it’s well with you
2025-02-13 21:51:24
30
fir.starr :
I no send wetin he dey do..becuz pple wey dey point fingers at him worse pass
2025-02-16 14:14:56
6
2fingers 82 :
Baba is deeply spiritual
2025-02-13 20:14:12
25
Naija.buzz :
this man is still the best jare... make we no deceive ourselves
2025-02-13 19:47:02
25
MUNAFS :
GREATEST OF ALL TIME..😅
2025-02-13 22:10:25
10
PRANK CALLS :
Abeg 🥺🙏. A lot of women needs to understand that some men are too big to be kept alone for life. Pls my sister try de share men like this, too big for U alone
2025-02-14 04:44:00
19
Smile :
the King of music in nigeria Tu baba
2025-02-14 10:36:44
6
nnamdiyoung6 :
this particular song get too much meaning
2025-02-13 20:03:06
30
YaYa_Sadeeq_80s :
The Only Nigeria Legendary Musician that sings basically on REALITY happenings. #2baba 💪
2025-02-14 07:25:38
6
Omeprazole solution :
Our Oba daughter never matured if not we for give one
2025-02-13 23:01:21
9
👑 KING B.NICE EGUAVOEN :
he is the number one in Nigeria, nobody come closer to 2baba when it comes to music
2025-02-13 21:57:29
6
oluwasegun258 :
Baba ur mama dey find u🥺
2025-02-14 08:01:49
7
To see more videos from user @lyrics_bionation, please go to the Tikwm
homepage.