nah javis and pellar be the first couple wey I see nah fight Dem dey use their self the more they fight the more the love strong I never wash their live stream they'll fight nhii sha😂
2025-02-14 15:45:25
137
Joyful Duru :
Jarvis Happy Val 🥰
2025-02-14 12:57:07
43
Ramos :
Jarvis Thank you for playing hard to get, we for no Dey enjoy this stage now 😩
2025-02-14 13:00:31
127
richceltic :
Last last na senator go marry this gal chai 😂
2025-02-14 14:47:41
9
MONEY MAGNET 🧲 🪐🔫🐍 :
You no Dey do giveaway Jarvis
2025-02-14 12:58:10
8
Ruby FM :
Single people we not die in Jesus name 🥹🥹❤️❤️❤️
2025-02-14 13:05:47
330
Lee Mark❤️ :
I HOPE YOU TWO HAVE STARTED THINKING OF A GREAT WRITER/NOVELIST WHO'LL HELP YOU CAPTURE YOUR LOVE STORY OR CHRONICLE IT AND PUT IT IN A NOVEL FORM. THAT SHOULD BE DONE AS SOON AS YOU GET MARRIED.
2025-02-14 13:16:33
89
[✟✞]_stay_wicked_[✞✟] :
This relationship go really lead to marriage ☺️🔥
2025-02-14 13:00:01
401
BECKY :
Today na today 😭👋
2025-02-14 13:01:36
29
Bhig zelli :
Why you Dey always commot him hand when him want touch
2025-02-14 13:02:13
8
Kid baby 101🤡 :
Couples forever ♾️💝
2025-02-14 13:07:06
3185
Kyle :
E go better for person wey touch my comment 🥰🥰
2025-02-14 21:51:48
117
—LOSEYI🔥 :
Last slide 💞💞♥️💞💞♥️
2025-02-14 15:54:47
2
Alice Anna :
death Will not separate you 🙏🙏
2025-02-14 12:58:37
1196
Kole🥶 :
God barb me this style abeg 🤭
2025-02-15 12:58:56
64
To see more videos from user @realjadrolita, please go to the Tikwm
homepage.