I pray for you you will not die young Jesus name amen
2025-02-17 17:13:54
180
Funny Dancer :
bro drop aza
2025-02-17 16:06:48
14
userAudery Nicky :
to see army wey sabi dance nah by connection 😂😂
2025-02-17 07:49:13
98
Bossmah Tamak👑🇺🇲🇩🇪 :
You Can't Do This In Ghana 🇬🇭 Army 🪖..... You'll Be Punished Sevielly Or Suspension For A Week Or Days
2025-02-17 00:23:26
8
Jessica owin :
i need a serious relationship
2025-02-16 22:05:04
30
UNEMPLOYED GRADUATE 🎓 :
Who's watching from the grave👀
2025-02-17 16:48:08
12
idoma pikin :
may the founder and creator of Ramadan Mubarak, KAREEM see you true ur army 🪖 journey 👏👏👏👏 amen
HAPPY RAMADAN KAREEM TO MY MUSLIM FAMILIES AND FRIENDS AMEN
2025-03-04 08:34:36
2
young richest :
make you no dance forget your gun oo😅
2025-02-15 23:11:59
65
Eze Wada :
Bro happy e no easy to risk life and still see yourself in the land of the living god will keep on protecting you
2025-02-17 03:50:55
80
sc@pper :
:Na dance this one go de learn for barrack ooo😅😍😍
2025-02-17 09:17:47
15
Elum Toochukwu :
it's like the soldiers I see on TikTok and the ones I see outside is different
2025-02-17 17:07:29
9
itz orji cruz :
the soldier dey feel dey mood
2025-02-17 01:32:13
23
Sadiqah :
Paparazzi ❤️❤️❤️
2025-02-15 18:43:33
25
robito41 :
May God continue to guide you from the hand of the enemy
2025-02-18 05:29:58
10
bby-police👮 :
dance and fgt ur enemies buddy jar protection upon bro
2025-02-16 18:06:13
9
Yan amana :
God bless Nigerian Army 🪖
2025-02-16 16:53:40
13
Sadeeq Lawan :
Army good dance 🕺
2025-02-16 18:16:59
9
𝐏𝐀𝐍𝐓𝐇𝐄𝐑🐈⬛ :
Happiness is free I love your moves but not with riffle 🙏
2025-02-16 19:47:54
9
Ajikeade :
I too dey like this people dem dey always happy may the Lord protect our soldiers 🙏
2025-02-17 17:55:10
15
Hopkins Ryy :
God bless Nigeria army
2025-02-17 15:24:02
8
🏝️ 𝑩𝑻𝑪 𝑪𝑯𝑹𝑰𝑺⛱️ :
What if commander dey watch u low key 😂 Nawa oooo🤣🤣🤣
2025-02-18 05:27:20
8
Edo finest 💋❤️🦅 :
No be small thing you dey do for here oo🥹😅😍♥️
2025-02-16 21:55:23
9
Richluv :
He dey dance dey observed if oga is coming 🤣
2025-02-16 22:10:05
12
Rabson MUhammad :
Rapson,Fc🦅🦅🤟
2025-02-17 01:03:16
8
To see more videos from user @rabiuibrahimkayarda1, please go to the Tikwm
homepage.