Facts oo for me I prefer to buy than to build ๐
2025-02-15 20:59:43
550
ROBIN๐โจ :
David lowkey go just dey smile๐๐
2025-02-15 21:54:27
67
slimqueen of TikTok :
3 months from now, you will be in a better situation. Claim it ๐๐ฟโค๏ธ๐ฅณ๐ฉ
2025-02-17 20:45:26
132
EmmyGรธtPรฃid โ๏ธ๐ง๐ช :
Investment full ground for David lowkey ๐๐, if you be asaba boy you go sabi
2025-02-16 04:33:36
199
Jane Kimโค๏ธ :
Why una Dey shade David low key kwan๐นIf e easy build yours no Dey rent apartment olodo๐๐
2025-02-20 14:31:31
2
La merveille 2228 :
Shade seen but na who build house now we go support ๐
2025-02-16 12:53:12
250
๐พRรซรฑรฑรฟ b0i๐ฝ :
Rich forever nor be 100m ooo๐๐
2025-02-15 20:48:26
448
K.H.AL.E.E.Dโค๏ธโ๐ฉน :
Na u be gentle investor?๐น
2025-02-16 00:33:34
60
investortammy :
House no be investment, just that u don solve 50% of ur problems๐
2025-02-15 23:16:12
62
๐ด _sa_mu_el_๐ด :
David Low-key Dey give our gentle investor sleepless night ๐ก๐ก๐ก๐ก
2025-02-16 12:25:23
71
Biggest ๐ฅทโก๐ฅ :
on a low key ๐น
2025-02-15 20:56:15
76
๐๐น ๐ปโ ๐ซถ๐ฟ๐บ๐ธ :
Make David low key take am play ๐
2025-02-15 21:16:39
53
Demitricmendelin :
you fit dey log everyday, make who dey house guide pass you๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค. .. no be every body dey waste money for log ๐ถโโ๏ธ๐ถโโ๏ธ๐ถโโ๏ธ๐ถโโ๏ธ๐งโ๐ฆฏ๐งโ๐ฆฏ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ๐งโโ๏ธ
2025-02-16 15:18:16
7
Ask of Biggest Dml๐๐คธ๐บ๐ฒ :
many congratulations this week ๐๐คฒ
2025-02-15 21:15:30
79
__only1keshโค๏ธโ๐ฉน๐ด๐จ๐ฟโ๐ฆฏ :
Na who buy lastโฆโฆ!!!!! Buy latest ๐น๐ฏโค๏ธ
2025-02-15 21:28:42
11
OSAZEE โค๏ธ๐ฆ :
u de shade one boy bruh
2025-02-15 20:59:16
147
๐S&K โ๏ธ :
I said you most touch millions this year.โ๏ธ๐๐ฟโฅ๏ธ