Asherkine is like you didn't hear me
I said untimely death won't be your portion
2025-02-17 16:32:19
11324
Pablo :
Asherkine fit be Jesus lowkey😂❤️
2025-02-17 17:07:22
5057
♥️ IRETIAYO ♥️ :
God will keep blessing you 🙏🥺
2025-03-01 15:41:14
0
🦋🌼 :
The first man 😩 he is not greedy
2025-02-18 10:01:29
1813
𝓐𝓼𝓪𝓴𝓮’𝓼 𝔀𝓲𝓯𝓮🥹🎀 :
Asherkine's peace of mind na Debit
2025-02-17 17:04:26
2909
JOVIAL ❤️🩹🥷 :
Asherkine or teni ?
2025-02-17 16:56:40
1391
iNotch_Koncept :
Access bank no fit learn from Fidelity abi
2025-02-17 17:45:59
1665
. :
Pesin wey dey buy almost 200k before dey owe 6mnth
2025-02-17 17:02:59
576
glory :
MR ASHERKINE
I SAW U AT FALOMO SQUARE,HARTLEY SUPERMARKET
I CAME TO MEET U BUT U SNUB ME
BUT I STILL LOVE U SIR 💘 💘 ❤ 🤍 💙
2025-02-17 16:43:58
198
sharpkid75 :
Another day to cry for wetin no concern me 😫 am just too emotional 😭
2025-02-18 07:47:19
57
PROFIT🤫🤦♂️ :
As u dey pray make you meet Asherkine dey observe Teni too❤️😂🤟
2025-02-17 16:43:57
1883
Tre zy🙃 :
but this woman been dey shop very well before u met her o
2025-02-17 18:00:33
452
🅓 🅒…☪️ :
Fr na Asherkine suppose be the most followed person especially on TikTok here 😌
2025-02-17 16:58:44
1584
Ichie_Tochi👑 :
So nobody fit copy asherkine content for my area ??
2025-02-18 01:07:38
239
Ennygreatness :
Asherkine, your parents will not lose u to death. U have put smiles on many people's faces, ur joy shall b boundless. God will also grant u ur hrt desires. On bhalf of these families we say THANK YOU.
2025-02-17 20:10:42
1245
Sweet🍬Girl👩💋 :
Asherkine pls, 4 those of us wey likely no fit see u for real life, abeg try dey help us for comment section. we're also goin thru alot financially 🙏
2025-02-17 17:51:53
182
Rahmoni🩸😇 :
As you dey find asherkine if you see teni make you hold her tight 😂
2025-02-17 16:25:23
3455
Ishuru :
Plssss come to Ghana bc we dey suffer for here
2025-02-17 16:40:33
48
Ore 💫📿🕊 :
omo, I know mommy is troubled and God sent alanu, may God always wash off our sadness.
Asherkine, you never go know sadness, as you always dey put smile on people's face, you will always find joy
2025-02-17 17:29:48
307
4pF Dreco :
I knew she will request for phone 😂😂
2025-02-17 17:05:21
944
To see more videos from user @theasherkine, please go to the Tikwm
homepage.