@worldfamous__13: Na Your Papa Wan Kill You 😂💔 #fyp #goviral #sound #joyfulsinner #joyfulsinner #creatorsearchinsights #barry

BΛRRY
BΛRRY
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 February 2025 08:36:27 GMT
74400
5705
158
358

Music

Download

Comments

__akannii
>>>> :
Not coach explaining to her that he need her as false 9 , not necessary to pass or score just hold the ball and win penalty 😂
2025-02-21 00:09:40
1
dg_le_motif_du_cartel
☝️HUMBLE🙌🍃 :
I would like to know who sang and the title 🙏🙏
2025-02-20 06:49:36
2
maemat85
꧁༆KEJI༆꧂ :
How far relax 😂Do the calms now …try free the girl make she go now ..that talk don too much 😂😂
2025-02-21 05:28:41
0
melvin_scoder
Melvin :
na that field wey dy near pako be this? near that mosque
2025-02-19 22:28:35
2
emiliaclarke298
Notifications :
No be that killer bean be tis ?????
2025-02-18 22:16:35
11
aremubm6__
🥀 KOREDE 🧶🦁🌴 :
He don dey give her scope
2025-02-18 10:41:49
78
jj_753k
jj_753k :
Me explaining how she no see me on the 14th
2025-02-20 12:03:34
1
atom_vibes
ATOM :
Who else see wetin Dem write on the pako “Omolara Eku Ise”😂 check the video well😂
2025-02-20 16:33:10
1
dagunner7
dagunner🖤 :
Abeg wetin be the name of this song
2025-02-19 17:59:43
2
gre_gory1
Gregory :
you go explain tire 😂
2025-02-19 15:23:11
8
sheph19
sheryph :
na why man dey find evidence be this. explain ❌❌❌
2025-02-20 11:04:59
1
dan.hefeholuwah
Dan Hefeholuwah :
ohhh d**n The thing pain my guy 😂😂
2025-02-19 21:10:43
2
jb_brr
jb_brr :
See as e dey explain tactics like coach wey dey 3-0 down
2025-02-20 13:48:23
2
akanke_73
Akanke ❤️ :
She go still do wetin do her mind 😹😹😹
2025-02-18 18:22:14
20
ogemzy2
Oluwayanmife :
For issue wey transfer go settle I will never be broke 😩😩😆
2025-02-19 21:04:21
1
imperialadekola19
Adisa mustapha Adekola :
this one pass one scene.na a full album you wan drop😂
2025-02-19 05:39:59
3
davidscientist
Lyon :
pain🥺
2025-02-19 18:50:33
2
iamparis_007
Paris _ Enterprise :
Where you supposed explain, no press money 😂😂
2025-02-20 15:50:47
1
adunni_ade789
Adunni Ade 🤍💍 :
The guy fit director oo 😂😂
2025-02-18 12:48:33
3
hisroyalhighnessm
mahmud :
he was like i don't know what i do for your father
2025-02-19 15:11:07
8
funny_saka15
Funny Saka :
Nothing Wey I no tell this gurl today
2025-02-19 19:51:09
3
forward716
IDRIS💔 :
This one don pass scope na preaching 🤣💔
2025-02-20 08:57:09
2
kingtexas09
💔😪 :
Bro explaining how he will plan their future once they’re together 😭😭😂
2025-02-19 19:34:08
2
mdsznn9
Ademide☘️🥷 :
He no see money press, e just Dey explain 😭
2025-02-18 20:00:58
7
hayzed29
Azeem :
No be ojo square be this 😂😂😂
2025-02-19 07:17:58
4
To see more videos from user @worldfamous__13, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About