Add small water to make it watery a bit so it turn to Gbègirí. Then make Èba.
2025-02-19 14:10:52
461
Saint 🦋 :
No be poison nah waki 😂😂
2025-02-19 09:49:52
1770
I’del :
I hate preparing moimoi cos of this thing exactly, I no fit cook am make e no burst 😭can someone give me tips though e no dey worst reach this stage but still it’s tiring 😭👩🏻🦯
2025-02-21 04:33:16
1
Sigh💔 :
Search bar: no be poison na wakki sound 😂😂😂😂
2025-02-19 15:23:12
399
kikibea💋❤👧 :
leave am mk e cold,e go strong bk
2025-02-19 16:06:39
52
Seyi Gold🦋🥰😘 :
Pablo don vex entire kitchen 🤣🤣🤣
2025-02-23 16:16:39
2
happy pills😍 :
Sheyb una know no our worth ni 😂😂😂😂😂
2025-02-19 07:20:31
596
qudusiny :
Mix am with Garri and name it any name that comes to your mind.. we need new food self cos rice, beans, indomie don tire person 😆😂
2025-02-21 21:14:28
2
jummaiojuloge :
🤔🧐 l pray That phone in your hands will Ring for good news 🙏🏿Omg otidi kpokirikpo🤣🤣🤣🤣
2025-02-23 13:36:14
3
Lady k fashion brand :
Always double the nylon
2025-02-20 12:16:27
1
dreal_areen :
Shey bi una Dey tell us Wentin wey Dey bring for the table😂😂😂😂
2025-02-19 09:54:47
19
Fikkygold olami :
This thing has happened to me befr oooo I cooked Moi moi everything tear inside the pot I kuku eat ham inside the pot 😂😂😂😂life no hard 😅😅😅
2025-02-19 11:47:13
50
opeyemi Adunni :
Una no Dey double nylon?😂
2025-02-23 14:35:37
0
BOLUWATIFE 💙💙 :
Next time double the Lyon
don't cover it
let there be space btwn the pot use big pot
put enough water
2025-02-20 16:53:34
2
Rayo🪷🌹🏵️🌼💞 :
omoh the first sentence got me laughing out loud 😂😂😂😂😂
2025-02-23 20:34:24
1
Big_bella❤️🫂 :
nah me be this yesterday 😂
I nearly cry😫
2025-02-19 09:36:40
7
🅾️L🅰️_____🚶❤️ :
Just add yam 🍠 nah asaro be that 😂😂😂
2025-02-19 18:22:28
29
kleeo10 :
you did not double the nylon😳
2025-02-20 22:21:47
2
Temi💕🦋 :
I have 47 followers 😭
2025-02-19 18:26:59
1
everybody_hates_yinkky :
Na why dem dey call am bean cake 😂
2025-02-19 23:16:33
4
Jesugho🔞🍁🍁🎷 :
Just put eja and get fufu or poundo asapppp
2025-02-18 23:35:17
90
festus 🥷🥷🥷🥷 :
most painful things ever 😪 😩
2025-02-18 23:34:05
16
RICHKID FUNDZ :
Werrey go marry 😂
2025-02-20 02:03:14
5
herbby_Mu$k💕🤑 :
Next time,if you want to make moimoi,if you’ll be making five portion,find a pot that’ll contain 4 portions,try to make it fit in, moimoi doesn’t need space.It got burst cos of too much space in d pot
2025-02-19 19:08:24
8
🖤Black💎Diamonds✨🖤 :
pls what's this
2025-02-20 20:13:06
0
To see more videos from user @psalmsonto7, please go to the Tikwm
homepage.