Omo no be small thing d first wife go through o ..ex husband and second wife Dey shade her for TikTok kai..if my papa post this kind thing abt my mom , I will never ever forgive him in this life
2026-09-02 09:43:38
512
D🐦🔥A💙T G💵A🪴L Sarah :
I advice girls marry 5 men ooo😩😩😩
2026-09-04 19:16:28
1
Ruth👑🍀 :
Wow, men are interesting people I hope women are learning something
2026-09-06 05:55:08
1
Tales by Zinnnyblack :
sillllly maan
2026-09-02 10:51:05
241
Ayoola mhi :
Hope we’re all highly disappointed in him right 😢
2026-09-05 19:59:28
1
Mickie Tembo :
yoh this kind of husband not locate me
2026-09-05 06:41:14
1
Lady idukwuyah💞 :
Who is this please
2026-09-03 17:14:31
105
⚜️🥵 PEACE 🧞OF 🧞MIND🥵 ⚜️ :
I'm waiting for third wife😂
2026-09-02 13:31:43
287
Lady B Makeover/ Hair(Nsukka)✅ :
I go reap were I did not sow ijn , 😌
2026-09-02 10:24:32
93
Mimi’s Stitches :
Better oo
2026-09-05 16:33:57
2
mira :
U carry am give Tinubu
2026-09-03 19:26:47
26
Ima-obong :
And na two of una dey shade her since ooo, she no talk anything, Omo
2026-09-02 22:47:43
59
Lîñdá>🦋 :
No be now Wey sweet you 😂
2026-09-05 07:42:04
2
Faith ❤️ :
Last viewer
2026-09-03 14:09:27
46
SOLAR AND INTERIORS :
omoor Genevieve learnt from here oo
2026-09-02 11:45:51
56
Chelseabae :
Omo first wife saw shege oooo
2026-09-03 18:17:27
14
Prec🌸ous :
I saw who reposted na once I burst laugh 😂
2026-09-02 12:47:59
21
Bee-Able cleaning services🧤🧹 :
God please im not perfect but anything wey go make me allow another person husband leave him wife and children because of me . Make I no see am ooo🙏😩
2026-09-02 16:12:19
39
Benedict 💫 :
tiktok i no be any robot.
na oga Lawrence😅😅
2026-09-02 13:46:54
19
Ruthie98 :
this thing is not necessary
2026-09-02 18:11:54
8
To see more videos from user @lawrence.emareyo, please go to the Tikwm
homepage.