Who tell you say them dey taste generational wealth twice 😂💔
2025-02-26 08:24:59
234
KHAYORDEY 😇💫✌️ :
I go first cry for 3 hours 😢
2025-02-21 23:31:32
41
Jbskii :
True story Amen
2025-03-01 18:19:04
2
spicywayyy :
I go taste and I no go let am go 😩👏
2025-02-28 09:36:27
2
jamil :
I can relate oo back in Lagos my family was middle level last year I went to my village only to discover my grandpa left us acres of land with cocoa,na so I harvest Cocoa sell am 5.1 million oo 😅😅
2025-02-26 19:28:30
9
Jordan🔥❤️ :
Chaiii my body do me somehow
2025-02-26 12:40:59
6
ryan :
You never see generational wealth wey be like suya na only taste dem Dey taste am e nor Dey last 😂
2025-02-26 09:56:45
33
Little :
No be garri be that ?
2025-02-21 15:01:40
89
Only1Kaluba 💵 $$ :
I go create the wealth, Taste am, Remain for my kids 🙏
2025-03-01 03:07:02
1
massive1v1 :
That’s old money too sweet ehn 🥰
2025-02-26 20:13:35
4
L..O..Y🏅 :
one day 🙏
2025-02-24 09:26:33
6
>>FOWOWE🪙🥷🏻 :
Ca we get the video alone 😂
2025-02-25 09:29:55
1
Abba Farees :
Tears go first comot from my eyes
2025-02-21 13:01:23
25
Adunn Ore Ofe 🌬️ 🫧 :
I go use the ones wey my forefather no gree use ❤️😂
2025-02-26 09:26:24
3
Quentin :
Need for my children for real
2025-02-27 17:28:00
4
Mm :
I go first burst into tears. cus my friend and family be eating good
2025-02-26 09:31:48
5
starrylolly :
E won give me diabetes 😢😁
2025-02-27 12:24:18
1
Pips_godess📊 :
Na me go bring am❤️
2025-02-27 01:49:21
2
SPIFF❤️🥀 :
just one illegal big money 🤭the generational wealth comes 🤌
2025-02-27 14:11:13
3
:
Perilla just de give us back to back😂😂
2025-02-26 08:26:06
4
Oluwàtòkési🤎 :
I would never skip any perliks video 😭😹
2025-02-26 08:31:20
13
TONYBLINKS :
i go lie for you
2025-02-26 17:42:52
3
𝐀𝐘.𝐌$𝐍𝐄𝐘🔫💙. :
Jesus wept 🙂
2025-02-27 20:37:12
2
To see more videos from user @heis_jaden, please go to the Tikwm
homepage.