@ghoghigo: #fyp #viral #ghoghigo #relatable

Heal
Heal
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 February 2025 10:01:40 GMT
198774
32872
720
1807

Music

Download

Comments

clawzbyugo
ClawzbyUgo :
This thing really pain you oo
2025-02-23 19:26:59
53
angela_karo
omokaroangela45 :
😂😂 Your cousin later explain give you? Coz the story no fit finish for there o
2025-02-22 10:28:10
910
kess.xyz
kess🥀👑 :
Thank God say I no goo😭😭😭
2025-02-22 10:08:58
101
tesiamiva
tesiamiva :
Before I leave the house I go call u make u drop d necessary update ones u no pick I don climb bed enter TikTok Abeg I no fit shout
2025-02-22 14:23:47
754
nenyeeeee01
March 3rd💕✨ :
Is the cousin from your father's side?
2025-02-22 14:51:50
651
nellyboi___
Nellyboi :
I no even get patience once I call once you no pick . You no fit see my profile again for your life 😂
2025-02-22 22:32:12
26
adaezeyy
𝖧𝖮𝖲𝖧 𝖪𝖠𝖱𝖠𝖬𝖠𝖨𝖬𝖠 ꕥ :
Valid crashout
2025-02-22 13:02:02
532
tam.poweide
TamTam🥰 :
Please I wan know wetin he talk after , cause I wan know the excuse wey he wan give
2025-02-22 15:10:09
19
orezi_mena0
Priceless🥺❤️ :
😂I can feel your pain,from the tone of your voice 😅
2025-02-22 17:00:49
550
zuliatsadiqsadiq
zee :
i don from edo state go Kaduna i rich there who i de call no de pick . omo i de swert from toto day😅
2025-02-24 07:01:33
2
prettyessy06
🦋Essy🦋 :
Omo nah Wetin make me beat my cousin for new year be this I naked the werey very idiotic fellow person wey ridicule me for front of her friends Omoge pain me ehhh
2025-02-22 12:29:23
22
osamathegreatest1
notti Osama :
I nor know the grl buh I feel her pain 😂
2025-02-22 19:06:01
319
photobydela
photobydela :
Shame wear u high fashion🙂‍↔️
2025-02-22 20:24:43
211
jay_onair
JAY! :
Sorry 😭😭😭
2025-02-22 18:20:20
138
dine_withaisy
🥀 Aisy🌹 :
why will u invite someone out and not pick your call ,u are even the that is supposed to know their movements, so if something had happened to you . ..that is not nice at all
2025-02-22 10:17:42
588
baridosia
Baridosia.🌟 :
valid crash out like maddd.
2025-02-23 10:08:03
65
askofme22
🎀UDO☮️🦋 :
😂😂watin u do that cousin
2025-02-22 13:27:03
18
belladelacruz360
Belladelacruz09 :
I’m so sorry 😂😂 😂 but this gist funny
2025-02-22 13:07:10
110
nneka_020
Nneka :
If I enter road and I call you like 3 -5 times you no pick I go just turn go house back no wasting time 😂
2025-02-22 12:43:02
1051
osakachike
Pharm Derick :
Thank God say you carry your own transport money if not , 💔😢
2025-02-23 06:05:16
23
itzkaybeee
blaCk🖤 :
🤣🤣🤣...this pain is valid🤣
2025-02-22 12:29:03
409
tessfrvr
Tessa🖤 :
First hand embarrassment 😭😭😭😭😭😭
2025-02-22 18:38:35
312
adeniyisimisola
Sunflower 🌻 :
I repeat your cousin is not your friend 😂
2025-02-22 19:12:35
248
aythetycoon
AY_CLASSI ✨ :
You sure say na your cousin😭😭😂😂
2025-02-22 16:58:17
241
jackiem4rt
EZECHI 🌑🦊 :
Weytin go mk me shine teeth with my cousins the one of going to parties with them I never still see sha
2025-02-22 23:27:35
76
To see more videos from user @ghoghigo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About