@lyrics_galore: Shaolin (lyrics) - Seyi Vibez 🔥🔥 #shaolin #seyivibez #childrenofafrica #trending #newmusic #vibezinc #fypシ゚viral #lyricsgalore #foryou

Lyrics Galore ☆
Lyrics Galore ☆
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 February 2025 17:00:35 GMT
156601
23839
222
669

Music

Download

Comments

abdus_salamm0
Salam😮‍💨❤️ :
Omo una no even sabi the difference between Mario kart and slingshot😒😹
2025-02-22 22:34:17
33
charlotteee12112
white charlotte :
Seyi don buy new car oo 😭pressure Ferrari and c7 Corvette Stingray
2025-02-22 22:00:29
4
ayindekamar123
محمد جامييو ✨🕉️ :
2 dodge, 1 Mario kart 😋🥺
2025-02-22 18:01:04
82
payday432
PAYDAY💰 :
Tml don dey regret himself now 😂😂😂
2025-02-22 18:26:10
31
olaboi96
꧁ 🤍ÔŁĀ B!g BO!🤍꧂ :
No be Lamborghini be that 😹😹😹
2025-02-22 17:59:46
40
dollar1luv
💸𝕄.𝔻.𝔻𝕠𝕝𝕝𝕒𝕣🔱👑 :
Nah Seyi dem give 13 months, na Zino dey use am 😭😂
2025-02-22 20:51:45
8
quadcc1
quadcc1 :
How many times did you watch it. 😅
2025-02-22 18:36:08
32
sikiruomologo7
Sk money :
I use seyi sound no likes where are NSNV
2025-02-22 17:25:34
66
adebisiakande2
BISI :
Where those eru wey talk say dapper don collect the lambo?😹
2025-02-22 18:11:48
19
fawas.expert
O ❤️ L ❤️ A :
You no get sense Aje say na music be this una mentol dey swr for una una dey dey happy
2025-02-22 22:28:54
0
olamide_399
olamide_399 :
Him do this video like +234 video that time
2025-02-22 19:34:40
4
richthug072
richthug072 :
I think say dem talk say no be Seyi get Lambo no be the Lambo be that😂
2025-02-22 18:22:45
13
akorlee5
ãkõr lee :
2 dodge 1 mario kart 1 Lamborghini ❤️😅💕💕
2025-02-22 19:14:08
46
ajhikh
mum's daughter :
I use seyi sound I no see like seyi fans where are you
2025-02-23 06:20:35
1
abikhe25
✰♡𝐃𝐀𝐌𝐈____xx✰♡💞💐 :
If no be Seyi I no won hear seh 😂😂
2025-02-22 18:31:24
18
olobaskyface
Oloba Skyface :
Why Seyi fans no like my videos wey I Dey do with this sound… e no suppose be like that o we suppose Dey one love ❤️
2025-02-22 19:25:14
7
legit_lee_man
legit_lee_man :
After this video just scroll nah seyi again
2025-02-23 00:30:06
1
big_papi080
🆘️ :
Lamborghini 🔥🔥
2025-02-22 17:42:26
6
beliver1010
𓆰𝔅𝔢𝔩𝔦𝔢𝔳𝔢𝔯 ﷺ ✪ :
Hope una don see lambo now una body don calm eyin oloribu social club
2025-02-22 19:34:51
2
ise_oluwa04
Ise🅾️luw🅰️ :
Seyi vibez just dey confuse him enemy 😂😂
2025-02-22 19:05:34
54
bobby_oshaa
PROF BOBBY JĀY 🎤 :
2 dodge and 1 Mario kart at once
2025-02-22 18:26:07
5
omo_alfa8
omo_alfa8 :
Money dey Leave matter 🤲🏻🥹❤️
2025-02-22 18:10:33
4
simonboluwatife
nsnv😍😍😍 :
@nsnv😍😍😍:them no go see the lambo now ooo ema sofo ni ooo emafamu ni oooo
2025-02-22 18:52:57
4
0taibayomi
O T A I B A Y O M I🃏💜 :
Muyeez+steeze 💜🔥
2025-02-22 18:23:31
4
tawaqueen89
Tawaqueen :
Guy na Lamborghini
2025-02-22 17:59:29
4
To see more videos from user @lyrics_galore, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About