Agaracha must come back 🙂🤲❤️......as I dey observe ur music I dey observe money for textbook too🙂
2025-02-25 16:22:43
74
somzyblessing💙 :
see as u fine 🙂
2025-02-25 16:06:48
19
PRINCE🌴🔹 :
Boss please remember your boy one day 💙
2025-02-25 16:07:21
13
Roller for Ever 🇳🇬 :
Iyoo cartel gather here 💙💙🫂🫂
2025-02-25 16:32:27
56
okafor joseph :
bro you dey do arrangee bcuz,me wey b ur fan even from nkpor wey u live,u still no wan show me love??? iyoo abeg na me joe just remember biko at all at all 🙏🙏🙏
2025-02-25 18:16:26
2
ÃPØŞŤŁẼ ÐÇ :
Jeriq till I die 💙💙
2025-02-25 20:42:13
8
Henry John Kennedy :
King of umu otu 👊👊👊 iyo for life bro God don bless you 🫶🫶 one love
2025-02-26 18:38:43
0
jeriq :
jeriq fans gather here 💙💙
2025-02-25 16:46:50
9
JESSICA 🤎🏵️ :
Omo I just want to meet jeriq one day 😭 make my body calm down
2025-02-25 21:10:28
6
Bíğ gẽöřġë 🐍🥷🏽♋️ :
Jeriq I been dy listen you to you since 2 years now
2025-02-25 17:50:58
3
amor🥰 :
they way i kept disturbing my watassp status with chisom aga every morning once it clear i repost another again i said all my status watcher must lea
2025-02-26 09:47:33
0
Alisha ❤🌹💐 :
No b lie ikwapu ikwata❤❤😌 some of my friends say u are girl u are not suppose to be listening to such songs 😂😂😂 omo d guy song dey give me peace may una rest jeriq fan for life ❤❤
2025-02-26 17:19:36
1
somcurious :
iyoo my boss am also a rapper I pray to be like you more win to you ijebego no going back iyoo for life 💙💙💙
2025-02-25 19:11:33
3
Pclara❤️💡 :
Where I Dey wey Zeus Dey share money 🥺
2025-02-25 22:31:57
1
joshstonner2 :
Iyoooo 💙💙💙 I too like u from day 1 💙💙❤️❤️
2025-02-25 17:38:32
4
ĐøùβΙε Μøñ€¥ 001 :
5 million likes on the way 💪
real jeriq fans let go
2025-02-25 19:10:12
5
Mr Felix ✍🏻✨😈👹 :
my mentor 😭🫡🫡
I greet you o 💙💙💙🫂
2025-02-26 15:04:38
1
Gerald :
Big boss 💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯
2025-02-26 19:38:07
0
denny queen11 :
jeriq please remember me please
2025-02-26 17:02:06
1
Kruzz4pf🔫 :
And i was just playing this song now 🔥🔥
Ogbe for life 💙
2025-02-26 13:38:19
1
Nathaniel :
Jeriq to the world 🙌
2025-02-25 17:21:06
3
Koreanlord :
Grammy Award loading 💙🫂
2025-02-26 12:50:36
1
victor officials :
fortunately for me my name is chisom ❤️💯💪
2025-02-26 07:46:31
3
smart B :
Somebody say Ogbee .i tap from your grace and pray for your blessing to reach me one day my street king 👑 kedu ife nga akoru my mother if I no dey paper chase much love IYO🔥🔥🔥
2025-02-25 23:34:57
1
😈Ⓖ💰𝐅💰🅼 😈 :
Iyoo I’m your fan from day 1🥹💙
2025-02-25 20:34:53
3
To see more videos from user @jeriqthehustler, please go to the Tikwm
homepage.