@naijaconfra: The last man is a non-cultist in the midst of cultists. What if rivals attack thinking it’s a full house? Non-cultists must be careful of their surroundings.

Naija Confra
Naija Confra
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 25 February 2025 18:13:37 GMT
172717
4415
144
239

Music

Download

Comments

ayeaxemen6b47
𝕋𝕦𝕥𝕦𝕟𝕥𝕦𝕒𝕖 :
Check am well if the style too much, na Egede… men na stylist🖤💛🪓 everybody want join movement.. game too sweet💯
2025-02-25 18:25:09
59
andy39866
Andy :
naija confra you are always against this people call Ayes, no confra wey Jews no the sit out with, why always Ayes, me as Amici I get aye Aro and 22 as friends, we do things together here in PH
2025-02-25 19:22:43
104
franklinweather
Franklin Weather :
The last guy na footballer him the play no_ 17 I sabi am well
2025-02-26 01:44:01
33
lassamfit001
Adelakun Abd’Samad Akorede :
That guy na jewventus player na there number 17 be that
2025-02-26 07:42:31
7
ojosamson49
ojosamson49 :
The last man life simple like ABC
2025-02-25 21:02:26
82
rizcod57
Rizzcod :
Na that same night that last guy go chop jollof rice 🤣 as e dey be 🤣🤣🤣 but if no be men na set up ooo 🤣🤣
2025-02-25 23:29:54
8
zeusgunna
anti injews :
if no be ayes i no do❤️❤️❤️
2025-02-25 22:20:10
8
lifeofasadboy7
lifeofasadboy7 :
That’s why Ayes is more friendly Ajeh
2025-02-26 05:27:58
13
comedian_osd
COMEDIAN O.S.D 🖤 :
why did you post it now??
2025-02-25 19:51:06
1
2minutescartel
IM A GOLD-DIGGER 🥷🏽🗽 :
No dey post men
2025-02-27 15:38:57
0
chica_04_
Matters of the heart 🐢 :
The last guy na number 17 I know him for my our team
2025-02-26 09:27:20
0
chile_306
Chile__ :
Dey play
2025-02-27 06:50:44
0
pounds_84
Pounds艾_🥷🏽💰 :
Na me be the last man 😂
2025-02-26 13:53:35
0
hayan_sog
🤐 :
Men great men with joy 🖤💛
2025-02-26 14:55:15
0
cll_m_musty
Càll_më_Musty🎉💥🖤 :
Nah wetin I dey see for my friends hand be this 😫😔😂😭💔
2025-02-26 12:55:14
0
rodricksonmorrison
Rodrickson Dier Morrison :
He day play 17 for Juventus
2025-02-26 12:59:17
0
lordcartel77
lordcartel77 :
juventus number 17 dey background
2025-02-26 13:57:59
0
omoope0147
OMOPE 💦💣 :
Only legend can relate 😂🖤
2025-02-26 13:18:59
0
wendymichellesmith
Wendy M smith :
Nothin But Money🖤
2025-02-26 22:59:10
0
octillions1_b
Baddyosha 🌗 :
The last man go play game
2025-02-26 08:51:21
0
obinna.onwoke
Obinna Onwoke :
✌️😁💛🖤💛 the love
2025-02-26 01:13:10
0
brainbox0304
brainbox :
Person when they ground later na the enjoyment before the storm be that so
2025-02-25 18:50:15
0
ayomisioluwakonitan4
Bliss :
The new man go even keep body cause he’s not a cultist, then rivals will set example with him
2025-02-27 15:12:22
0
richiutwaeh
just Richard :
na me wear red 😂😂
2025-02-26 06:55:07
1
nozynation004
Nozy nation :
The last man de play football for Juventus
2025-02-26 11:15:00
1
To see more videos from user @naijaconfra, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About