Was this suppose to be funny??? So because he pick Zelle for una una com get issue you con carry he pikin God forbid if the pikin die for your hand wjo them go later pick???
2025-02-27 03:27:14
2
OFINI๐ฅบโค๏ธ :
Omo una no even dey fear God again because of this money matter ๐
2025-02-26 20:19:28
20
ROCKHEEB โค๏ธ๐ฅ :
Oya make something do the pikin first lol na jail una dey go ๐๐๐
2025-02-26 22:08:39
5
kattie matti :
You no carry him mama too just incase e wan Dey cry
2025-02-26 18:41:25
33
๐ฅ :
Zelle available ๐ 5k upward
2025-02-26 17:12:40
3
Louis๐ง๐ปโโ๏ธgrant ๐ฆ :
Ogo return the baby ๐ญ๐ญ๐ญ
2025-02-26 17:03:14
47
โค๏ธ๐ฅฐALL I HAVE ๐๐๐ :
๐๐๐ Nobody teach you wen u go return d baby ๐ if he or she wake up ๐
2025-02-26 16:26:35
61
MUHAMMED๐ฅท๐ :
Weytin be this ๐๐ญ
2025-02-26 20:55:40
3
King ๐ J Boy ๐คด :
I thought Iโve seen it all ๐๐๐๐๐๐
2025-02-26 21:06:45
1
yournemesis99 :
This is kidnapping ๐
2025-02-26 21:06:23
2
Baligrant :
But this is wrong ๐คฃ
2025-02-26 18:31:13
9
1๏ธโฃ7๏ธโฃ : 0๏ธโฃ7๏ธโฃ๐๐ :
Na una go still feed am dey play
2025-02-26 22:37:12
0
AyEE!๐๐ฒ :
Wait what???๐ญ๐๐
2025-02-26 21:21:40
0
skeptar_timi_temi :
this is kidnapping ๐๐
2025-02-27 08:24:30
0
To see more videos from user @abikemoore126, please go to the Tikwm
homepage.