@abking_02: Replying to @Loner 🌴

KING🥇👑
KING🥇👑
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 March 2025 15:12:29 GMT
232956
31435
1206
139

Music

Download

Comments

yourdigitalgrowthgal44
Roseanna Kull :
Bro 11 na toy 😂😂
2025-03-02 14:52:55
12
a.f.f.a.n.x.y
💦Affanxy :
IPhone 11 money wey I dey spend for one day lodge see this one ooo
2025-03-03 14:29:07
25
99percent00
PERCENT ☪️🆔 :
even 6splus can play😳😳
2026-01-14 15:01:33
1
precious.dim3
➿PRECIOUS 🖤 :
Oga no dey lie norma 11 no be 400
2025-03-01 16:23:53
33
say_hi_to_wacko2
🕷️丨_𝔫_Ň_σ_Č_𝔢_N_т🫯 :
omo no reason am 🤣🤣
2025-05-02 00:47:07
0
mandela5861
😎Måndela🧢🪫🦅🎶 :
u don use xr before 💔
2026-01-25 23:47:11
1
david_s0n2
David§øn :
11 now na 130k ohh
2025-10-04 02:35:23
1
emily.kayt1in.sheher1
Emily :
6s dey play cod
2025-03-01 15:15:19
34
sag_boi01
ŠÅG_BØĮ😔 :
Person wey Dey use 11 fit take care of iPhone 14 users
2025-03-26 08:59:46
18
j229314
dtf-JÃçk 🥷 :
Bro no de waste time for this ppl iPhone 11 na better strong phone 📱 way de portable for hand no be iPad 😂😂
2025-03-01 17:35:53
18
reels1907
$$ :
iphone x dey play CODM
2025-05-07 13:53:57
4
faxiie777nh
FAXiiE 🐦‍⬛ :
I dey use XR play am use and nothing dey happen
2025-03-01 15:19:15
13
mrfunzwayz
💔🕊️ :
400k nah money 😒💔
2025-03-02 00:50:52
2
jehexqdpzvv
charlotte :
Even 7 plus Dey play cod
2025-07-19 21:22:12
2
tobest2475
tobest2475 :
aboki wey get levels💲👍
2025-03-20 08:34:21
5
sweet_igbogirl
𝑫𝒊𝒂𝒎𝒐𝒏𝒅💕 :
What of me wey come de use 7plus ? 😭😂
2025-03-17 08:08:56
7
_alone559
✯ADE ⍻ ⍻ :
X Dey play self normally but na 11 I Dey use now 😂
2025-05-16 14:52:58
4
shepe59
Dtp006 :
11 they carry cod well
2025-04-08 09:10:41
2
solid.to.da.top
🔝…. :
My iPhone X dey play cod sef 💀🥺
2025-03-04 19:12:00
3
emma.billions18
𝕰𝖒𝖒𝖆 ✨⛎ :
I dy play codm for my iPhone 11 e dy work well
2025-10-06 19:39:02
2
staywicked688
MAIÑ 🥷CHARACTER 🕷️🤬 :
400k fit furniture parlor interior🤨🤨
2025-03-02 01:16:43
1
godlyboy1357
Godly🙏Gmike 💯🇵🇭 :
even x de play codm
2025-03-16 07:40:29
0
To see more videos from user @abking_02, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About