@dejiika: #fyp #djchicken #dejiika

Deji
Deji
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 March 2025 17:59:53 GMT
881154
91279
1535
22835

Music

Download

Comments

rector_2
Rector ✝️♈️🛐💫✅ :
Dem go eat for 4am and break 7pm is that a fast? 😂😂😂
2025-03-02 14:06:15
837
christmasz_101
Christmas ❤️✨ :
Na just lunch una dey skip oo
2025-03-02 19:10:31
347
female_alphaa
TOLANI :
Omo you Muslims are enjoying, I’m not saying it’s easy but it’s not hard at all, immediate 12knack(a new day) as Christians you don’t eat anything till 3pm or 6pm
2025-03-02 22:15:23
5
tiucyboy
Tiucyboy :
oga you no dey fast ooooo😂😂😂
2025-03-01 19:10:35
780
abdulrahmonbalogu5
FËDÊRÃL 🙌🔥 :
imagine say nah ringing tone 😂😆
2025-03-01 22:56:06
2561
_greedy_biggie
Greedy Biggie 🍀🪂🥀 :
Who is also watching on Sunday?😂
2025-03-02 08:13:50
425
simbi_peperenpe
Dimpled__Lola😊💃 :
All of u saying na only afternoon food we Dey skip…. Who Dey follow una do suffering competition? Me I Dey fast for God nio 😒
2025-03-02 21:44:22
45
maqsudhah
🦋Maqsudhah🦋 :
"Na only lunch una dey skip oo" who dey follow you compete for suffering before???
2025-03-02 22:51:50
3
To see more videos from user @dejiika, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About