Even if beat no Dey zino song e go still make sense ❤️❤️Zinodict lawa 💯shey u fit listen to shaolin without beat 😂🥹🤲
2025-03-02 07:47:18
53
softboi081 :
Abeg who wan dey hear dis one for street na inside your father house u go hear am
2025-03-02 05:08:23
8
STANDARD BOY :
Talent is different from hard work 👌💪❤️
2025-03-02 05:19:41
62
@Youngboyfemzy :
make una no try hear this one for car oo 🥲 the vibe fit cause accident
2025-03-02 06:48:56
14
Agbeke vibez❤️🩹💯 :
make una tell zino truth now 😂
2025-03-02 19:27:42
2
..🦧 :
Beef song always na y you no Dey trend too long sing without beef
2025-03-02 14:38:16
4
ADIO🌴🤍 :
Mama never stop to telling something…😂😂
2025-03-02 10:55:02
2
Olamilekan :
Unreleased kill ep 😂😂😂
2025-03-02 06:16:43
55
ADENIYI2023 :
Seyi good Zino good but seyi get doings pass zino no cap 🥺💯
2025-03-02 07:00:02
7
MB👿Thugboi🐯 :
This guy sabi no be small ❤️❤️❤️
2025-03-02 08:09:05
12
Daniel’s Michael :
Make una clean una ear before listening, una ear go don dirty from that apala wey una Dey listen to 😂😂
2025-03-02 07:06:35
8
☠️🤡 I___am __DBRIGHT__😇🏂🎮 :
Meaning
2025-03-02 08:10:12
0
Cherry Mary :
Zinoleesky for life ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
2025-03-02 08:34:31
13
ADEMOLA :
Shaolin no dey trend again😂😂 most wanted bi crude oil ❤️
2025-03-02 12:51:38
5
FREXY JÑR ⚠️💀 :
Zino still Dey 2021😂😭
2025-03-02 07:48:01
1
ÇHĀĎŘĘĘK♎️❤️💯 :
Zinoleesky is good 👍
2025-03-02 06:04:09
15
Ejima jesus :
to those of you comparing zino and seyi, Ogun kill Una
NOTE=they both have different types of pattern, even in a family you must see a gentle person and giran there, if you don't understand read again
2025-03-02 10:58:11
6
I don't know you 😡 :
As far nor be the same beat zzzzzzzz🥰👑
2025-03-02 06:42:46
6
𝐃𝐀𝐍𝐢𝐄𝐥 𝐀𝐘𝐎❤️🥷 :
I love both Zino and Seyi
2025-03-02 20:01:48
1
Hamo :
4-1-1 with two clutch
2025-03-02 07:13:42
2
BIGKEMS🤍 :
BIG ZZZ🤍
2025-03-02 07:45:16
2
Vickybelle :
Lyrics clear😭
2025-03-02 05:37:11
2
AJANI :
Dis ones just dey enjoy songs lowkey ni. Make dem help us tell am to give us at all at all dis Ramadan make we use fast
2025-03-02 08:00:29
2
zinodict wrld ✨💫🖕🌟🌹 :
adigun leave them is wat mama so fun mi💕☠️
2025-03-02 11:56:02
1
To see more videos from user @anderlyrics_01, please go to the Tikwm
homepage.