@iam_johnkezy: Happy birthday to javis Peller and javis this love his going places #peller #peller #videoviral #fyp @₱ɆⱠⱠɆⱤ @Amadou Elizabeth #Amadou @#
The way he remove tekunbi hand 🤣🤣🤣peller no dey pretend at all🤣🤣peller was like no help me hold her abeg 🤣
2025-03-02 07:40:57
320
Ruby 🍒 :
Na the way him comot tekunbi hand funny me 🤣🤣🤣🤣
2025-03-02 05:24:38
467
Omo💗 :
See as he comot tek hand @PELLER
2025-03-02 04:07:27
64
mercury lord :
all thjs witbe history javis will later leave peller for a matured man
2025-03-02 05:50:09
15
Stephen Efe :
the manager de laugh no trespassing not even eh big bros lol I love this boy people may think it's too much but life never happen to you protect what you love with ur last blood
2025-03-02 05:49:29
17
Cool_mama 🦀♥️ :
Tekunbi has been trespassing since Peller present Jarvis table water when he was pressing her shoulder. I love the way Peller has been protecting her
2025-03-02 07:54:58
98
Giftedhands Studio :
person wey comot im own brother hand from Jarvis, who be tekunbi wey e no go comot im hand?🙄😂😂
2025-03-02 11:11:50
56
chacha :
see the way he commot tek hand and con dey smile like say nothing happen
2025-03-11 12:47:13
0
MBORO PROTECTOR OF PUNYI :
Peller protect our queen until they mind their business oyaa let's go👏👏👏
2025-03-02 21:07:52
3
OMC 📸🦂 :
why you go hold person babe when he's also available there, I like as Peller no dey look face when it comes to Jarvis matter
2025-03-02 13:55:58
3
Mide💖 :
Werey first calm down observe the hand😂
2025-03-03 05:58:32
3
milanzioffical🇿🇲 :
I love the way he's so protective ❤
2025-03-02 05:30:39
9
🦂🦂BonifaceM :
you suppose know say OGO dey worry na 😂😂
2025-03-02 12:44:42
3
mhiz honey🦂 :
peller dey protect Javi's ooo if not in this industry hmmm🤣🤣🤣
2025-03-02 11:02:41
3
Gift😍🧃 :
I don laugh tire 😂😂😂😂😂😂 PELLER will not kill me😂😂😂
2025-03-02 18:31:00
4
eseblossomsinBeninCity :
🤣🤣🤣is the hand separation for me
2025-03-02 09:57:59
4
Vee💕 :
nae muzungu🤣
2025-03-02 13:30:29
1
🎭 :
we're you come see this video?😫😫😫
2025-03-02 02:11:16
8
ᴅᴀɴɴʏ🪖 :
See how bosa lee laugh😂💔
2025-03-02 04:47:19
9
Verified0️⃣0️⃣1️⃣ :
Peller first observe the guy say see as this guy hold my babe him head light
2025-03-02 11:55:37
4
EL-ROI KNOWS MUA🦂 :
Peller and Jarvis Hand 5&6 Tekubi no help hold the Hand 😂Peller Hand is enough ❤️❤️
2025-03-02 08:11:22
2
her_excellency09 :
Bosa Lee know Peller so well not to hold or even touch Jarvis. Na why he laugh 😁😁 Teks suppose don know these things
2025-03-02 19:57:32
1
Tessy Ozeghe 🇳🇬🇩🇪 :
Peller no dey ever dey disappoint at all
2025-03-02 12:18:56
2
SINBAD😎 :
The way Peller watched Tek’s hand for a while before pushing it off😂😂😂I think Tek is tryna be a big bro but it’s just not it when Peller is around na
2025-03-02 12:27:46
1
To see more videos from user @iam_johnkezy, please go to the Tikwm
homepage.