see how successful people just they like my comment 🌹
2025-03-02 22:32:29
98
Scott 🦦 :
Abeg make nobody FaceTime me o, I no go pick honestly 😅😮💨
2025-03-03 06:25:09
0
Omomo💞🥹 :
I’m single 😞
2025-03-03 07:59:30
0
+86🥷🪫 :
Make girls do them own with wig na 😂😂😂
2025-03-03 12:22:46
3
oladavid268 :
Make una go sleep 😅😭
2025-03-03 14:43:40
1
Oladips💙 :
Guy na Gshock we Dey use oo which one be Benz again
2025-03-02 17:12:58
838
🐍Bidex🇳🇬🇬🇭 :
Calm down we never do Gshock finish
2025-03-02 21:22:47
17
Just Peace💕🥺 :
God abeg now🙏🏾😭❤️
2025-03-02 17:40:28
3
dbelievers_8 :
Una go mistakenly lock una key inside the car 😂
2025-03-02 15:21:37
31
samso9te01 :
C300 boys 😹
2025-03-03 11:28:15
0
CELEBRITY_BELEMA :
Pressure confirmed 🔥🔥
2025-03-03 10:39:29
1
𝙷𝙾𝚁𝙻𝙰𝚁🎚️♓️ :
Na why I no wan come TikTok be this 😔😔 since last week I no watch TikTok I open TikTok again na watin I first see be this 😔😔 abeg make una stop all this pressure 😔😔
2025-03-02 19:28:19
3
Kush🤓💚 :
Una don spoil challenge which one be Benz again😒
2025-03-02 22:33:48
7
🥀ĦONEST🌺 :
Come be like say I no Dey try 🥲😪
2025-03-02 20:30:42
3
Miracle Amachree :
Everybody Dey use phone and g shock. E reach una turn una use Benz. Like say nah Corolla now I for understand. Guyyy Benz 🤧😮💨
2025-03-02 23:31:32
20
Sir tee :
The car key is from TEMU
2025-03-03 08:39:38
7
ㅤ✊☺ ʰ𝐞ʳ e𝐦𝓜ץ ✎💋 :
😞😞😞 Congratulations to people winning 😞
2025-03-02 15:36:37
122
𝕐𝕠𝕦𝕟𝕘 𝔻𝕠𝕝𝕝𝕒𝕣🤩🌷 :
Una think say una go fit pressure me?😂😭
2025-03-02 20:10:00
6
@leosantana :
I just dey imagine this life with me and my brother ❤️
2025-03-02 17:22:47
29
Mark darcy :
C300 boys
2025-03-02 17:28:23
5
baronlucas_yg3 :
May we all be blessed 🥹 🙏
2025-03-03 12:11:09
4
Dave_Nike :
God Abeg see pressure
2025-03-02 11:33:23
21
To see more videos from user @rengofundz1, please go to the Tikwm
homepage.