@swtpinky0: Make person love me naa wetin I do Una? 😭😂😂#fyp

Swt pinky 🎀
Swt pinky 🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 March 2025 20:04:45 GMT
146780
20057
71
2195

Music

Download

Comments

beautylove7
BEAUTY 🩷🌺 :
Pinky why you Dey lie 😩
2025-03-03 08:58:29
12
hisfavgirl132
𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂🥺𝓝𝓮𝓼𝓼𝓪🍫💕 :
Shatta Wale reposted
2025-03-04 09:47:10
1
voltagequee
FAVOUR APRALA 🌸🍒🌹 :
Maybe na because all fingers are not equal 😔💔
2025-03-02 22:17:14
59
paris97084
Paris🦋 :
Dem post me hide 99 girls 😂😂
2025-03-03 15:14:41
8
joy747853
Becky :
Why dam go post us when person character bad man go talk 1 we go talk 10 😂
2025-03-03 16:47:45
2
cutiejenny062
Micutie1🦋❤️ :
How do you go viral cause I’m tired 😭😩
2025-03-04 11:08:11
1
big_lu_cy
MMESOMA🥀 :
Na for midnight them take Dey post me ….around that kind 3am wey everybody don go offline😂😂😂…delete by 7 or 6am 😂
2025-03-03 06:48:05
30
bigbella581
Christy💝🌺🌹 :
Nah the same page we Dey like this ooo😂😂😂
2025-03-03 16:46:28
4
To see more videos from user @swtpinky0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About