As na plenty reach like this them dey intimidate una ...na no fit rush them
2025-03-04 13:58:46
763
Thiellaa_Shop Grade A1 :
l don't envy Lagosians at all, life In the north is easier and better
2025-03-04 13:46:41
245
Real Vexon :
U forget say na their leader be president. #allegedly
2025-03-04 15:42:42
258
Obinna :
SMH this is happening because yall allow it. So those people wey they collect money, pass all of this people for que? We are not yet serious in this country
2025-03-04 12:19:13
869
Jessica 💕 :
yoruba people life Don spoil finish
2025-03-04 21:32:56
83
Wealth_16 :
They did not collect money. I also passed that bridge.
2025-03-04 18:01:52
5
Eb**a👽🖤 :
E no go better for Yoruba people
2025-03-05 14:08:34
13
OMESUZY 🇳🇬 :
I passed am among this crowed no body collected money from me oooo am shocked hearing this oooo
2025-03-05 12:14:20
5
@Timsy.com :
abeg does Nigeria has any emergency code number like call d police....why can't they call police
2025-03-04 14:26:55
6
CHUKWUMAS :
I swear the government is aware 💯
2025-03-05 10:20:10
3
pauloo :
Nigeria is coursed forever
2025-03-04 10:35:54
17
EmmaGodwin :
Lagos nah only mouth una get , so people wey dey collect money pass people wey dey up Omo ehn una corward o
2025-03-04 16:14:21
28
OTUNBA S.BLACK :
what really happens here is that everyone is using the pedestrian bridge to avoid arrest from KAI if they cross the Express. Nobody is collecting mone
2025-03-04 15:01:15
8
Dammey_sol :
They are together, I’m very sure KAI or police have a hand in it.
2025-03-04 12:28:02
10
Ray Azi :
una say no no need police nah, why u dey ask
2025-03-04 13:57:40
3
Chef :
As all of una gather dey few boys dey collect money from una, no be juju be that?
2025-03-04 12:32:15
102
celebritychef_02dubai :
tinubu has destroyed Nigeria beyond repair 🤔
2025-03-04 16:55:34
11
gemmys.s :
Na ppl wey dey pay I blame we too dey fear
2025-03-04 12:34:27
27
Chinedu :
Why are you guys paying can’t you say no stand for your right
2025-03-05 07:34:28
0
🧸 :
Nothing fit make me stay Lagos ..see crowd 😳
2025-03-05 09:48:25
8
Wale Areago :
this is not police issue but local government. She should stop complaining and contact her councilor if she she knows his name
2025-03-05 04:45:57
3
user3557247612082 :
They can't collect money without authority from the govt.
2025-03-04 14:28:32
6
DaveLoaf :
una nor fit change am for dem ?always coming online to act tough na una sabi
2025-03-04 12:54:16
357
NEGUSA NEGAST :
what do you expect when the president na agbero
2025-03-05 17:51:03
1
To see more videos from user @adewolepeaceademo, please go to the Tikwm
homepage.