God😭 I need money way go make me mad like David low key😭🤲🏾🤲🏾
2025-03-04 15:44:18
220
collinsdior :
humiliation ritual 😭
2025-03-04 15:17:24
895
Ifi emi🧚♀️🎀🤍 :
This thing no funny again ohh😹😹
2025-03-04 15:05:05
598
Ⓜ️ i C H E A L. :
You wey no mad no get car ooo 😂😂
2025-03-04 16:02:54
132
Cake vendor in calabar :
No be content be this, make una catch am for me
2025-03-04 15:39:15
170
Tosin :
And this boy get babe ooh 😂😂
2025-03-04 15:26:22
93
preciouscollections28 :
Make Facebook people nor see this video 😂
2025-03-04 15:02:28
123
Olamide Lawal :
This is very dangerous because in 1990 there was a guy Povandolakoviscov Kityionshikov. Why did you skip the name, now I'm not going to finish the story ......see more
2025-03-04 16:28:39
22
️ MR_PROMISE 𓆉︎ :
If them Dey catch mad people now you go explain tire say you well
2025-03-04 15:10:24
62
STABILITY✅ :
who notice as he put basket for head he resemble ajitu😂
only few people can relate sha😂 una no dey do juju😂💔🤲
2025-03-04 15:48:23
17
josh.cent6 :
Well sha u no far from FMC
2025-03-04 15:45:10
8
It’s time ⌛️ :
That Benz key no Dey ever commot for there 😂
2025-03-04 18:12:37
5
່ :
Him no Dey go church again like before 😂😂😂
2025-03-04 15:37:42
7
Daniel💫✨ :
Ahhh abeg oo me wey no guide sef no fit do this thing 😔fear go Dey catch me
2025-03-04 15:29:18
13
Messi 🐊🦂🦁🕸️🕷️🦟 :
the trend wey u de find u go get am
2025-03-05 16:00:45
5
miro boi💫🥀 :
if this guy start to dey mad now how we wan take know 😢
2025-03-04 16:32:09
44
Davidsticks :
Na front of hospital you make this video😂
2025-03-04 15:08:36
27
Bigboi loaded :
Omo madness Don start💔
2025-03-04 15:03:39
5
GOD IS GREAT🧌🤍 :
Mentor 👽💚
2025-03-04 15:00:24
10
D-P🆎s :
Here at 233 likes
2025-03-04 15:07:25
6
diablo :
you still put your car keys with you 😹
2025-03-04 22:32:28
6
KᙎᙓSI ᖴᗩᙅᙀᒪTY🦇 🇬🇭🪖 :
Na so baba say do ?😳😂
2025-03-06 01:00:59
2
Wealthy Betty :
Nobody get iphone16 golden color like my own I swear
2025-03-19 15:03:37
2
To see more videos from user @davidlowkey_, please go to the Tikwm
homepage.