@simply_meek7: I no fit stop oh😂😂😂

Simply_meek
Simply_meek
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 March 2025 17:06:21 GMT
78940
4126
213
482

Music

Download

Comments

aghamaowens
Owen G :
Na here i wan sleep tonight🤣😊
2025-03-06 13:02:43
16
believe__92
believe :
my own be say how people wey never pay house rent take they sleep for night because I done try e no gree come
2025-03-06 17:14:26
2
ko_ndiz
fatherkb :
Very sure odds.
2025-03-06 13:41:37
2
martinstoradams
Adams :
Na that old Taker girlfriend be this😅
2025-03-06 16:16:27
6
prince_eghosa
prince eghosa :
dem never chop ur school fees 😂
2025-03-06 16:42:14
1
trippleg086
Tripple G :
E nor go better for Tottenham 😏
2025-03-06 22:41:13
1
bigfish.waters
Bigfish waters :
The odds play now 😂😂😂
2025-03-06 16:34:27
1
rmoney244
High Rankey :
I don follow you like that
2025-03-06 17:38:10
2
okaforcollins476
prince Collins :
na old taker girlfriend be this ooo.
2025-03-06 18:57:38
1
iamcandyboi
CANDY BOY :
E sure ooo my sister 😂
2025-03-06 18:59:22
2
goldwish_tips
Statistics ⛷️ :
Who need 5 odds today.. Abeg i no do sporty oo, that bookie no dey allow shots on target etc
2025-03-06 16:07:33
2
dakingz101
Da_Kingz :
This one enter ooo, i hear u sister 😂😂
2025-03-06 17:15:41
1
princebuchi08
prince buchi :
Correct score oooo
2025-03-06 13:15:49
2
stanleyajibo2
stanleyajibo2 :
U b Jesus 😅😅
2025-03-06 17:11:18
1
jappar.best27m
BEST :
Stop using Christ for your skit or joke
2025-03-06 14:30:08
1
hry.d.kt
H ☠️Ê💀Ñ👽R😈Y 🦹‍♂️ :
My own be say power bank suppose get password😒
2025-03-06 15:25:33
4
powerotega
powerotega :
abeg give me 5 odd for weekend dear🥰
2025-03-06 19:05:40
1
sylbeths
sylbeths :
ndi sportybet gather here 😂
2025-03-06 15:45:01
2
muftawbabatunde
dannyhans :
i don delete and download sportybet many times I just downloaded it again
2025-03-06 18:51:34
1
promiseimeh5
Promise Imeh :
Make I use this one guide
2025-03-06 14:31:05
4
chukky061
chukky :
y u go dey use Jesus Christ dey content,
2025-03-06 19:56:49
1
osaretinosaro31
Osaretin Osaro :
if you get sure game let me no I just like you 💯 for you
2025-03-06 18:34:51
1
meeksmart02
meek :
any body wey give me advice against sporty na my enemy
2025-03-06 14:59:13
3
orile499
Orile :
E sure o my sister
2025-03-06 14:22:32
3
wileric26
𝕰𝖗𝖎𝖈 𝖂𝖎𝖑𝖘𝖔𝖓 :
Na this sound I Dey listen as I Dey bet Europa and conference league. Dey play 🤣🤣
2025-03-06 18:12:04
1
To see more videos from user @simply_meek7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About