This is how I used to drive my GLE43 during clearance 😂
2025-03-06 20:42:27
817
MAKAMA :
During my time i drove Lexus 570🤭😆
2025-03-06 12:17:04
469
Itz Richard :
Drove Lexus 330 during my time(2020) , now I Dey GLK and still hv my darling 330🥰
2025-03-06 19:46:07
72
Jerry|Online Business :
Guysss, as much as this is pressuring you, don't let the pressure go to waste like that, direct it into something productive.
Use that pressure to start an online business for yourself...
2025-03-06 16:12:43
67
Keal🦄 :
during my time I get private bike man
2025-04-26 16:31:31
78
viper :
Na so Dey take collect my babe for camp
2025-03-06 19:59:56
1
SUNNYTAY EMPIRE 🌍 :
It’s just a matter of TIME 👌
2025-03-06 17:14:12
1
BUYO_FITN3SS :
Na Big daddy 2004 I take rough am during my service year but now o drive 2012 Camry . Still pressured tho 😫
2025-03-06 20:00:44
3
Sad_Bwoy 🙃 :
Abeg wetin I press wey this post get many likes like this? 😕
2025-03-06 21:52:31
2
Nas :
During my time 2013 na evil spirit honda I pull go camp Ogun state 😂 girls run follow me 😂😂
2025-03-06 18:14:16
2
Sholex oil n gas 🇿🇦🇳🇬 :
Atleast my time I drive voltron 😂
2025-03-06 16:27:37
3
Unique Love :
who needs followers.
2025-03-07 20:33:54
3
Dairo Ibukun🇳🇬 :
That time na private jet I dey use , I get private parking jet space for kwale .
2025-03-07 02:45:59
1
Unfiltered |priceless🥀| vlog :
No pressure bcuz This is my current car 😔😂 Amen 😭
2025-03-07 22:32:51
1
house_of_tklassic :
And my local government be this o😹
2025-03-11 18:57:25
1
New gallery department🇳🇬🇧🇪 :
If I no buy cyber truck I no go Nysc 😒
2025-03-06 17:17:40
2
ℍℍ𝕙💡 :
Omo pipu geh moni… GOD DO OUR OWN TOO🙏🏾
2025-03-06 22:27:43
1
Tolani :
Na to exit camp o 😂🤝
2025-03-06 15:58:59
2
Princess.9077386982.o.pay :
Please help me, I need money to complete my cancer treatment 🙏🙏
2025-04-05 12:25:07
0
Weathy King :
He never talk wetin give him money to buy Gle, I don't believe corper can buy Gle in this Nigeria 😆
2025-05-29 21:49:59
0
, :
This one small my time na urus i bin de use
2025-04-10 19:12:50
0
US_TRAVELS :
Yahoo Corper
2025-04-09 14:33:59
0
haywhy :
what if na rental beg no body fit presure me jare
2025-04-05 18:15:39
0
d_notorious_don :
See wetin person carry come serve him father land 😂
2025-03-06 16:23:07
0
To see more videos from user @andy_m00re, please go to the Tikwm
homepage.