why waiting people dey do with their life they affect u?
2025-03-08 10:59:23
2
Luktin69Opeyemi :
that's then brother, u can named ur child any name in any area, all is on u, na money afa want guy.
2025-03-07 08:51:18
2
shawlar skincare :
is contribute! is Muslim name a yoruba name
2025-03-07 15:51:32
0
Tife Zion :
Why did you mention Osogbo? 😁😁😁
2025-03-08 19:24:57
1
ABIM🥰 :
so na sin for alfa to announce english name in Islam! Hmmm pls take it easy on us that we are still praying to go more deep in Islam
2025-03-07 15:53:07
0
blackdiamond_468🇳🇬🇬🇧 :
I Dey with you 💯
2025-03-07 12:01:31
1
ȚĖ〽️Ï 🇳🇬 :
all these things no concern u 🤪
2025-03-22 21:39:23
0
Adeniyi :
What’s different from Oliva and Abdulkareen
2025-03-18 09:32:03
0
🇬🇧 HOTT 🇬🇧 CEO 🇳🇬 :
Wetin u sef dey find for the Oyinbo land
2025-03-09 01:21:46
0
Luktin69Opeyemi :
guy come dawn try promote your culture? ie Nigeria not Arab country menh
2025-03-07 08:52:45
2
StyledbyShades :
😂😂😂
2025-03-07 22:47:07
0
Azeez Kola :
😅😅😅😂😂😂😅😅😅
2025-03-09 12:58:26
0
Zayola 🪳 :
😂😂😅 That FvCK wey you talk no add to your Ramadan so..
2025-03-07 09:25:24
1
CHRISTAR GLOBAL CARGO :
pls my people if you need a cargo company to help you EXPORT your foodstuffs and other items into the UK 🇬🇧 from Nigeria 🇳🇬, kindly send us a message. we are very affordable and fast 💯
2025-03-07 10:00:19
1
Sbee_Official🪖🇬🇧 :
E tire me o
2025-03-25 17:05:58
0
Mayor kay :
But what about Yoruba peoole bearing Arab name like Abdul Akeem usmas when all this name are not Yoruba name so u don’t need to complain about using English name since you guys are bearing Arab name
2025-03-26 14:06:19
0
Baside :
Do u know that adebowale is more better than Abdul Akeem in Yoruba land.
2025-03-07 23:19:32
6
ayodeq :
I design architectural building plans 🏡🏠
2025-03-09 01:55:49
1
Nivera & Nolan 🇬🇧🇳🇬 :
So Dey no Dey name English name in Nigeria too
2025-03-09 08:57:40
0
S*S*K :
Landlord suppose give una quick notice … Una dey disturb neighbor
2025-03-29 18:15:34
0
To see more videos from user @a.opeloyeru, please go to the Tikwm
homepage.