this thing dey some how
one full family everybody dey sing.
and all of them song dey sweet
2025-03-07 16:28:34
125
Michael :
Una go watch TikTok finish use everybody content take do songs
2025-03-07 15:19:07
51
M A Y O R 👑❤️ :
Screaming zerrryy🤭❤️
2025-03-07 16:04:09
68
Ototo azu 🐬 :
I think say na shalipopi get this jam
2025-05-09 00:07:36
7
$Manuel🌊👄 :
Lyrically you’re better than shalli let’s be honest 💀💀
2025-03-07 18:21:38
27
Only_1_Yokie :
Send advice go my palmpay , Ndi aunties & uncles 😂😂😂
2025-03-07 14:17:48
43
ℂ𝕒𝕝𝕝𝕄𝕙𝕖_ℝ𝕒𝕪🤎 :
why I dey hear zerry story telling for this verse
2025-03-07 17:00:50
62
CLASILK CASUALS :
weda nah zerry give u lyrics uzama I no care. if e easy make there own brother drop lyrics for them❤️much love bro
2025-03-07 22:33:12
20
🦅🦅 :
This guy sabi 🔥
2025-03-07 13:36:33
21
Quing Nilla🍏 :
I no just know why you the feel important wey there go still replace you💔😭🤣
2025-03-31 12:01:21
5
Ġ :
Edo Afrobeat is different and here to stay haha, the pioneer of Edo Afrobeat Shalli is will be so proud of giving this guys the courage to do their thing
2025-03-10 01:43:21
5
Mr Nelson OG :
Like play like play, 3 brothers don turn artist… truth be say if senior for family know e sef e fit liberate family easily.
2025-03-07 18:13:21
8
~~Edera~~ :
All of them just get the same voice
2025-03-16 16:39:03
5
𓂀 ✞ GODSWILL AZ 🛜⁉️ :
This boy nor too young to get this hard lyrics 🥶
2025-03-09 17:24:02
14
Q U A D R I 😈 :
Give am belle run 😹🔥
2025-03-07 14:55:42
10
📊📈📉🦅 :
This life sha guide 😩
2025-03-07 17:54:56
5
REMEDY SKINCARE /SKIN LIFE :
Zerry get the other part, the nect part na uzama
2025-03-07 17:55:39
5
,,, :
wow
2025-03-25 16:13:04
2
D baron :
When shallipopi talk am say the e junior brother go still enter music una no believe am Abi 🤣
2025-03-09 10:48:35
4
️DEAR DEVIL 😈 💔💨💦🔫🖤 :
Ona don day pick tiktok lines ooo. So na tiktok Ona day gather lyrics 😁
2025-03-08 08:21:51
4
Broda_Funnyboy 🦇 :
I No know why u go de feel say u dey important why Dem go still replace u❤️
2025-03-12 20:24:44
2
To see more videos from user @shotitlyrics, please go to the Tikwm
homepage.