awon oloriburuku nah so there go dey spoil libya for mhi libya better pass Nigeria
2025-03-08 07:40:56
81
Fola💙 :
You guys should go and watch oloture u will understand more about this travel stuff..u won’t even pray for ur enemy to go
2025-03-08 13:42:03
45
mide collection :
Please you guys should please talk the truth about Libya
2025-03-08 10:57:57
40
bukky930 :
me I thank God for my going to libya I go 2015 I'm in Nigeria now and I still dey go and person never die for my motor and I never stay 3month for road and never drink peace
2025-03-08 20:23:15
14
Your ex🥺💔 :
Shey na this same Libya dis woman dey talk abi another Libya don dey 😒
2025-03-08 20:10:46
18
orekelewa orente :
i must say this out libya have turn me to a lady that counts millions of naira but when am in Nigeria i cant even afford to count 200k myself but now glory be to God 🙏
2025-03-09 07:59:29
7
Pretty 🎀last 😍born :
Everybody wey Dey this comment Dey Libya 👩🏾🦯funny enough I Dey check those people page wey dey talk say Dey don make am for Libya shame catch me for dem 😔
2025-03-09 11:14:17
5
SegunFigoOfficial :
She added to the story...wait so after this story..they want to give u.. millions here..you just cast yourself😏
2025-03-09 14:55:25
4
mayor olusola :
plenty lie dey wetin she dey talk hmmm ahhhhh heeeeee
yes is not easy oo but
hmm then they put join
2025-03-08 17:57:18
11
ladeh :
Oluture is the journey but some people will still think it's just film 🤦🤦🤦
2025-03-08 09:40:01
62
Oluwakemi❤️❤️ :
Thank God for this interview I was about to go and leave my kids
not been easy 😢
thank God
2025-03-08 11:53:19
13
A💕H💕E💕E💕S💕H💕A💕H :
u use three month before u reach Libya khe 😂
2025-03-08 13:31:17
4
🔱G̥ͦO̥ͦD̥ͦD̥ͦE̥ͦS̥ͦS̥ͦ🎏🍭🔱 :
Yhu guys should stop 🛑 saying only the bad things that’s happening in Libya 🇱🇾 saying the good ones too please 🙏🤌😏
2025-03-08 19:12:58
8
Abdul Gadget :
But what is amazing me is that…Shey government cannot band the border for Nigeria going to Libya
2025-03-08 07:52:38
26
More🌹🥰🤗🩷💃 :
I dey always hear that message too say I dey with white peopl😹😹😹naso I process travel owo pada wona 😭😭😭
2025-03-08 18:02:35
6
Dammy :
This is nike
2025-03-09 20:00:01
1
YK FLASH OLA :
Is not maybe Libya is not good is good when you did not pass ur boundary but it depends the person that bring you over there 🤗
2025-03-08 07:43:49
23
Jesutoyosi _Ayomide :
This is Nike now
she was my senior in secondary school
2025-03-09 11:10:16
2
Olumide :
when you don't make it in Lybia you will be telling bitter stories
2025-03-09 21:03:31
2
TheLastrealone…🚸…⚖️ :
Nah who go by road go know it’s not easy
2025-03-08 11:44:22
7
Temmy gold :
yes oo the journey was not so easy, I was even among the people that pass through this Journey but I thank God for life I pray all of us in this Libya we shall not be brought home dead 🙏🙏ijn amen 🙏
2025-03-09 00:16:52
9
BASS RiCHIE 🥰❤️💯 :
she's not joking because I'm living in Libya now because even me I passed the wood is not easy 😥🇱🇾
2025-03-09 11:56:10
3
Igbayilola💐❤️ :
If we talk now all these aunty wey Dey Libya go start epe
2025-03-08 08:22:11
33
🥰Gemini♊queen :
this people should stop lying nah
I know people are passing through something in Libya but it depends on the connection that carry you enter may God bless all shagala 🙏
2025-03-09 13:51:23
1
baby face the wicked :
you can never spent three months from Nigeria to Libya
2025-03-09 05:14:57
6
To see more videos from user @zeenattv86, please go to the Tikwm
homepage.