I miss in December league final,na my GK saved me that day
2025-03-09 22:54:22
5
Flockky🍃 :
The worst day of my life
2025-03-09 19:49:54
28
pawsitive101 :
Like say make ground open swallow me that day but ever since then my penalty dey tear net or almost 😂😂😂
2025-03-09 21:30:15
12
18🌹📸🥹 :
I Dey avoid pk
2025-03-10 08:21:08
5
Jesse Daniel :
ask roberto baggio 💔
the man who d!ed while standing
2025-03-10 12:22:53
2
😶 :
Bro that day is still fresh in my head since 2021
2025-03-09 15:48:42
5
LASTBORN CR7 SON 🇵🇹🇧🇪 :
Omo wetin do me last week for school football competition 😩😩 .
2025-03-10 11:02:43
1
B.Ayomide 28 :
My own no b last pk wey I miss ooo ,but I cried ,because everyone have the believe in me ,worst part be say as e reach my turn to play the fans con Dey shout my name ,I felt big that day 😂💔end up ❌
2025-03-10 08:38:25
2
damopyper :
Till now they do blame me for taking the penalty 😭
2025-03-09 21:27:10
3
Wis-Dom💔🥀 :
Omo na 2 i miss at same time oo, the first one the keeper was outside the line and saved it, then i have to play it again and miss it a off target 🎯 💔🚶♂️
2025-03-10 12:45:33
0
anonymous_reggie🖤🕸🕷 :
pressure penalty bro💔
2025-03-09 19:50:24
4
𖣂trinity𖣂 :
Omo for school team
nah me score equalizer o
I fit walk inside school 😑
2025-03-10 07:16:33
3
Nna_nna01 :
That’s how I got penalty anxiety till date🥲
2025-03-10 07:53:15
1
Haruna Sani :
Baggio , World Cup final
2025-03-09 22:59:29
2
ÐẽŘã🥷🥷 :
That’s why there should be respect attached to Ronaldo’s name PK no easy oo 😭 I confirmed last Xmas December match for my villa
2025-03-10 12:40:16
0
GOD DID 🤩🎉❤️🔥 :
I don miss am before and the video dey YouTube even baby no cry reach me that day against beyond limit 💔😢
2025-03-09 22:42:28
1
𝟘𝟛𝟚𝟡🫀 :
I losed a penalty once and it's because they pressured me
2025-03-09 20:08:53
1
prosper ik :
It will hunt u for years bro😫
2025-03-10 12:13:41
0
Ugoo Okere :
Broo!!! I save my friend last penalty. wey be my opponent for competition wey we Play... Omo I win the Finals... He Wan Craze !!! 🤣🤣 I feel for am Shaa
2025-03-10 11:27:11
0
❔ :
I tag myself 💔😪
2025-03-10 12:22:36
0
Nonso :
I no dey take penalty 😂
2025-03-10 12:19:09
0
𝔏𝔞𝔟𝔦 𝔞𝔠𝔢⚕️🪵 :
My own na third place 😂 God save me say we later win 😂
2025-03-10 11:54:38
0
jnr mbappe ❤️🤩 :
🤣 yes 😂
2025-03-10 11:34:34
0
L💔NER :
I can’t forgive myself till date💔
2025-03-10 10:53:47
0
Aminu :
that stick like nothing compared to it
have you heard about the man who die standing
2025-03-10 11:13:38
0
To see more videos from user @_vinceenterprise, please go to the Tikwm
homepage.