@kingdanielkbenson: #Relationship #fyp #goviral

CELESTIAL SON ✝️
CELESTIAL SON ✝️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 10 March 2025 18:08:45 GMT
135200
13927
235
1192

Music

Download

Comments

kreeztoph
Χρίστος :
No truer words have been spoken ❤️
2025-03-14 15:14:09
0
maluda_m
maluda :
every girl here saying "I'm tired of drama" really? wen na una be script writers, movie producers and actors? ndi moodswings
2025-03-10 21:38:43
118
agatha_nneoma
Çláré...🦋💐 :
that's me now I no just get strength for drama
2025-03-10 18:22:41
31
dahni18
Dahni18 :
my own be say Ino get money abeg😂😂🤧💔
2025-03-11 15:58:16
41
sweetakwaibomgurl1
May05🍰🥳😌❤ :
na your post i dey take hold body I'm losing my mind 😔
2025-03-10 23:57:07
7
giovannamay232
Giovanna May🩵🦋 :
Fr 😂😂 Fine boi you are handsome but strength no dey at all 😂😂😂
2025-03-12 14:52:03
5
victorlee007
🐍VIC❌TOR🌜LEE🌛💛 :
Even me self I don’t have strength cause that one favorite girl taught me how
2025-03-10 21:00:49
10
user5698255427336
super pascal 🇳🇬 :
I think say na only me o ,I stop all this relationship stuff since 2021 😂
2025-03-10 23:26:12
8
swazzyjay
💔$𝙬𝙖𝙯𝙯¥ €𝙓𝙘𝙝𝙖𝙣𝙜𝙚💔 :
ajeh no strength again💔🤦‍♂️
2025-03-11 19:05:35
5
_horlar_dc
Dee Cee ❤️❤️ :
So na all of una wey dey this comment section girl dey give green light abii and some of una be like GOD FORBID 😂😂
2025-03-10 22:46:39
7
graceey_sweets
Graceey_Sweets :
Even me no get strength
2025-03-10 18:20:27
4
kingklassical
KLASSICAL :
Fr bro. The green light shine like mad. But I no just get strength 😌
2025-03-12 11:35:28
2
sheymanfashion
SheymanFashion :
No strength fr. Few weeks in relationship, she don dey complain say I dey sleep off while we’re chatting.
2025-03-11 22:27:52
0
ur_watermelon_baby
🍉 Watermelon 🍉 Baby 🍼 :
I swr i nor get strength 🥺🥺💔💔
2025-03-10 22:58:32
4
evans_0147_
evans_0147_ :
Me love again? Never 💔
2025-03-11 11:34:00
2
collinsog24
I’m Collins :
Honestly man 😌
2025-03-12 00:25:45
1
lucycodm_
𝑆ℎ𝑒𝑖𝑘ℎ 𝐿𝑢𝑐𝑦 ↯ :
fr, I've got no strength
2025-03-10 19:10:48
3
iamhero_042
HeroEmpire :
My own be say I no get time. I no fit give you the attention you need currently. It's better I don't toast you even though you dey give me the green light
2025-03-12 04:38:39
2
trenchkidd7190
Trenchkidd :
Walai, I dey use my last strength Dey find $200k
2025-03-13 12:06:19
1
regalreawakening
Sammy :
I am seeing all the green lights, it's just that the red flags are glaring. I can see it from afar. 😅. God I need a brand new human adult. 😅
2025-03-12 01:42:50
2
olybabe87
💫Oly Babe ✨ :
That's not me🙄
2025-03-11 09:37:18
2
henrydeastrol
Deastrol✨💫 :
I thought I was the only one 🥺
2025-03-13 00:58:05
1
ifeanyi_daily
Ifeanyi Daily 📖 :
Me wey don go single youth program tired After they'll say don't go without collect anyone number, still I don't go around to collect number, I prefer my single life, no drama abeg
2025-03-11 02:26:34
2
bashman074
bazit :
money no dey 😩🤲
2025-03-12 20:35:30
1
reallius
reallius❤️‍🩹🍫 :
Na only me Dey collect number wey the girl still Dey tell me say I never text her
2025-03-12 14:34:25
1
To see more videos from user @kingdanielkbenson, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About