Even Ado-ekiti people dey drag Ibadan people,Mtchewwwww 😔
2025-03-12 22:10:33
106
Jay Harrington ☑️ :
Life no be so oo😂💔
2025-03-12 16:45:59
20
Sfw_Pluto🖤🥤 :
Omo I been Dey think say Ibadan local not until I start ti Dey school for Ibadan 🔥, no difference between here and Lagos , na only micra go make you know say no be Lagos you Dey 😂
2025-03-12 23:41:24
10
M🤍A🤍Y🤍O🤍W🤍A :
Even your forefathers don’t dare to say this..them no say without Ibadan help una can never exist on earth anymore..🤝
2025-03-12 23:57:09
5
Sd! :
What’s Ibadan pls, Idg the joke🥲
2025-03-12 18:31:23
31
B_stoner 🚭🐐 :
So what so bad here ?
2025-03-12 16:32:55
77
Pizzle 😮💨 :
Dj from scrah😂
2025-03-12 18:34:01
49
😈❤️ :
Do not view my status 😒
2025-03-13 01:25:54
4
%1🪫😔🤦🏽♂️💔🚶🏽♂️ :
This one mix am well 😭😂
2025-03-12 20:05:13
16
Broda spycie 🇧🇪🇧🇪🇧🇪 :
😂😩 Omo ur heaven Na view once 😁
2025-03-12 18:10:43
25
ℳ𝓊𝓂𝓂𝓎'𝓈 ℊ𝒾𝓇𝓁💓🧸🥺💙✨ :
Omo we Ibadan ppl don to suffer sha😭
2025-03-12 23:02:31
16
Tiya🙂💐 :
wetin we do una?
2025-03-12 22:47:03
6
To see more videos from user @cileymiles, please go to the Tikwm
homepage.