Akwa cross bring plates oo
Ivana don cook finish 💕💕💕
2025-03-12 10:39:00
1150
Alvin💫ceo :
I swear this girl wowo oooo
2025-03-12 10:11:05
305
P R E T T Y 🎀🌹🌺 :
Akwa ibom people gather here 🔥❤️
2025-03-12 10:50:52
712
Uncle Issy :
If you are seeing this on Wednesday, abeg greet me before you go 😂😂😅
2025-03-12 12:05:16
648
big best 💞💞 :
if to say I no be akaw Ibom girl e for pain me
akaw Ibom to de world 💞💞💞💞💞💞
2025-03-12 10:05:30
465
Mimi :
Igbo people dey ask me wattin Ivana dey sing how i wan take interpret 😂😂
2025-03-12 10:22:39
382
Datgurl_greis :
Akwa Ibomites line up 🙂 we are taking attendance 🥰
2025-03-12 13:12:41
296
nextus :
Ivana are you from Akwa ibom?
2025-03-12 23:07:54
90
Estybaby ♈️🌺😫💕🇧🇪 :
Na this awkaibom u from nai Dey vex me 😒
2025-03-13 13:20:21
8
Sweet gal :
Uniuyo students gathered here ❤️
2025-03-12 11:54:13
167
Keemea🦋🥀 :
Akwa ibom too sweet Abeg proudly an Akwaibomite 🤭❤️
2025-03-12 10:06:36
262
vicky🫠💕 :
Me sef no Sabi interpret am 😭😹😹..I dey love the vibes 🔥🔥
2025-03-12 15:38:02
131
Grace Bassey :
my calabar people gather here abeg ☺️☺️☺️
2025-03-12 14:45:21
50
Oluwa_Dollz🤑 :
Today is my birthday guy 💯❤
2025-03-12 09:59:48
74
Benny :
Abeg leave your phone make e charge 😂😩
2025-03-12 10:06:22
53
Arrow :
For those were no understanding 😂. What she is saying is nór ye ke isò nó ke edém, nór akanawan sè ayemde elos elos then she now say taya mmotor ayé edi motor Ôfong utweneikańġ ayé adô ikang
2025-03-12 21:07:20
24
Sparklin berry :
I will not force my kids to love your page. They will have freedom to choose between your page or leave my house.🙌😂
2025-03-12 10:38:47
258
mhizta_kings :
Ivana who are you, I love your vibes but I don't know the meaning but I'm from Akwa lbom born and raised in lmo but leave in ph
2025-03-12 10:48:35
24
Happiness wisdom 123 :
Who watches is again and again ❤️❤️
2025-03-12 11:42:59
34
To see more videos from user @realetieno_martin, please go to the Tikwm
homepage.