@fehmhi: Nah why my life still dey intact 😭😂#fehmhi

FEHMHI🤟🏼❤️🥶
FEHMHI🤟🏼❤️🥶
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 March 2025 12:40:55 GMT
23925
4540
85
444

Music

Download

Comments

whyte525
Olamilekan🥷❤️ :
Make Una teach me abeg😂🤲
2025-03-12 12:46:22
13
jj_753k
jj_753k :
I just collect ur number after that I don forget wetin I go tell u nah money I Dey find
2025-03-12 23:17:08
2
iamsemilore01
Dawg🪐🦋⚡✅ :
Na why I never learn am 🤧😂
2025-03-12 13:46:13
1
thegentlethug
Gentle thug :
😂 I wan learn
2025-03-12 12:45:30
2
evil.solly
Evil 👿 Solly :
Omo this one no be joke oo na fact 😭😂😂😂
2025-03-12 16:21:30
19
z__tayo
ᴛᴀʏᴏ :
Me sef know say my life don spoil. 😭
2025-03-12 22:07:54
1
ifeoluwa_jr
A.Y.I.N.D.E A.D.E 👑♏️🤍 :
Thank God I no sabi and I no wan sabi 😂 😂
2025-03-12 19:37:40
2
bensethpaul
Champrite ✝️ :
make I still remain safe zone be that😅🤝
2025-03-12 16:55:00
2
To see more videos from user @fehmhi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About