@prettylima70: My gender 😂 #fypp #relatable #nigeriantiktok🇳🇬 #foryoupage #fyppppppppppppppppppppp #viral_video #trendingvideo #tiktokviral #goviral #fyp

Lima
Lima
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 March 2025 11:11:47 GMT
415013
30507
441
3321

Music

Download

Comments

tipsybillionz
Israel Nwàkanwa Starchild ❤️🫶 :
Everything depends on mood.. if I deh resolve wire and loader dey send plenty Vn and you deh wet Omorr you go need mop am later cuz dat day don spoil
2025-03-19 15:27:26
1318
reynard71
Reynard71 :
for this hardship una still dey follow all this girls talk😂😂😂
2025-03-20 15:38:03
504
15thfebuwary
15thfebuwary :
No be when my o.80 on gold lot size trade Dey 2 pips from stop loss oo ..
2026-01-09 23:53:49
5
sayhey_to_ola
Fine Ilaje Boy🇳🇬🤎 :
Make I make move make she talk say is that why we are here ?🙄 Okkkk😂
2025-03-21 15:10:42
128
big_fish485
big_fish485 :
Must y’all wait for whose goona make the first move?? Can’t u just go wit the flow🙄😂💔
2025-03-22 09:11:19
88
hermosathestallion
Hermosa✨ :
We sabi self control but you see that other gender hmmmm
2025-06-12 17:30:48
35
donzheal
Zheal :
Dem swear for her make she no fit make first move?😏
2025-03-20 12:59:04
95
hernan_lola
lola🦋🦋 :
if person first me move unlock pi that day u fit wet the whole week 😂
2025-04-11 18:01:14
30
searchingremilekun
muller :
this wan wey this gender just dey type rubbing all because,to gain followers 😔
2025-03-24 02:28:07
16
chizzy001absu
Chizzy’s Collections :
my baby
2025-03-19 11:38:45
12
useruk62vn85b3
user56483513077 :
No be for here 💪😂
2025-03-20 16:11:10
5
richardwillam324
Richard :
Girl wey dey first make move 🤝 my type...
2025-04-23 01:54:07
5
tobinuel56
Tobi_Nuel :
Me way dey fear the opposite gender na why I no dey tell person say I dey crush on am cuz I no want disgrace
2025-04-04 05:47:31
7
sabtechglobalresources0
SabTech global resourcez :
Aberg make Una Dey talk😟don’t stress someone’s son😂
2025-03-23 17:24:06
10
johnanyanwu0
john :
hello babe
2025-03-23 09:33:24
4
moruf_habolade
Abolade 🥰♥️ :
🤣🤣🤣c ur strong yansh
2025-03-20 18:35:03
34
vienchy_store
choco_Latte🌸☕ :
Lima baby ☺️🥰
2025-03-19 18:31:51
9
emmypopi1
🦉 :
😂 i go lie for you
2025-03-23 02:43:47
4
bennettsofly
Bennett :
Sometimes we know, we just want to act innocent
2025-05-30 12:43:31
4
emperoryk7
Emperor📌📌 :
that thing de vex me ehn if l later know 😁
2025-04-25 02:43:06
1
oscar_reacts.tvfeb14
oscar_reacts.tvfeb14 :
Why she no talk first
2025-03-20 15:44:16
3
big_louieeee
Louie Vuitton :
she go wait tire 😐😥
2025-04-21 09:39:58
3
e_monie01
Enzo 󱢏 :
Must you all wait for the guy to make the first move?? Can’t u just go wit the flow😂💔
2025-03-25 00:04:32
4
To see more videos from user @prettylima70, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About