I Dey three months for my new lodge now, I never follow anybody talk, n nobody don follow me talk 😂😭omo
2025-03-21 09:48:37
108
𝐀𝐠 𝐛𝐚𝐛𝐲🤍🍃 :
Omo if u don’t talk to me first just forget abt it😂
2025-03-21 13:34:15
232
Cluster Lash tech in uniport💋 :
no be for my compound oo I've lived here for 2 years now and we don't even know our names
2025-03-20 22:25:57
26
Daniella✨ :
just gimme three days everybody for lodge don sabi me😂😂😂
2025-03-21 13:26:52
51
Her~mother’s gurl❤️😇 :
Can never be me o😂 three years in my compound now na only good morning me and my neighbors de go😂
2025-03-21 19:26:07
38
Princess :
a big mistake I made was being friends with my neighbors. I saw Dem as sisters but they saw me as a neighbor they shud benefit from 😁😳🥺
2025-03-21 10:14:04
12
♡𝒪𝓎𝒾𝓃𝒹𝒶𝓂𝑜𝓁𝒶𝓂𝒾❦💕 :
No be for this my house o na when we Dey mood we Dey greet ourselves 😹😹
2025-03-21 07:56:24
25
Miss T🦋🥀 :
We fit leave for the same compound over 2 years ooo I no go make friend with you 😂
2025-03-23 09:58:22
6
Shelsmina :
I can never be friends with my neighbor never will I ever try it again
2025-03-21 11:05:17
17
Pre pre✨ :
It can never be me!! Me way Dey always frown face .. am not friendly..am not friendly does not mean am a bad person,am just always in my Lane💯 no time for gossip no friends zone💯👌
2025-03-21 23:03:08
10
Jennifer👸 :
Can never be me I won’t even look your side while passing
2025-03-21 17:13:42
7
🌸Ameme🌸 :
Not me sha I don’t like too much familiarity with neigbours oo
2025-03-21 12:51:25
6
Adanma😍🙈 :
Who Dey ask for name these days 😂wetin do fine girl wassup
2025-03-21 17:27:34
8
Mimi…so…fynnnnn🎀🫧💋 :
If you no talk to me first sorry oo😔😭😹no be pride but I don’t just know how to make friends
2025-03-21 19:19:50
8
Dorcas Gold🌸🦋 :
Never 👎 again …learnt my lessons in the hard way 😂
2025-03-22 15:31:25
6
Hopefully ❤️🥺 :
Omo me no Dey talk to anybody o I no get dat time again 😂
2025-03-21 05:57:43
58
Government💎 wife 👸🚗 :
U forgot to fight at the end 😀
2025-03-22 22:03:48
6
🍒Guardian of Light💡🌸✨ :
More than a year now in my compound na only good morning join everybody 😩
2025-03-21 10:46:35
12
SweetRose🥰 :
Both of them will now start cooking together nd start gossiping abt their male neighbor wey get different girlfriends 😂😂😂😂😂
2025-03-21 12:20:10
26
Emily :
but na one cloth una dey wear everyday
2025-03-21 13:01:26
27
Lizzie 💌 :
4months I never talk to anybody 😂
2025-03-21 18:33:27
6
Mumcy Bryan🥰❤️💯 :
Can AA marry AC
2025-03-21 15:14:13
5
Minah’s $1 thrift :
Day 4 una de look yansh😂 omo na Day 1 I de look yansh oo😌😂
2025-03-21 07:44:03
5
To see more videos from user @big_vera_lee, please go to the Tikwm
homepage.