@doiingxoff: Wizkid bought a latest Bugatti, worth about $18B@Wizkid @davido #goviral #fyap #fypppppppppppppp

doiingxoff
doiingxoff
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 March 2025 14:09:17 GMT
408139
24776
469
472

Music

Download

Comments

kelvincomics247
car lover :
Even Wizkid go shout Jesus Christ, if he see this video
2025-03-22 12:30:09
156
jenniferalbertt001
Dr Jennifer :
wizkid wey never chop belle full
2025-03-23 15:41:07
4
basheer_sarikin_nasara
MuBee S.N 🤍 :
Facebook family don reach tiktok 😂😂😂
2025-03-22 22:36:18
3
darken929
𓆩🖤𓆪 :
Evn Facebook people no go believe this one 😂
2025-06-17 23:47:23
2
sordizzy146
GODSON OFFICIAL 🌟 :
I be fc but make una calm down 😂
2025-03-23 14:06:57
2
alert__money
alert__money :
If Wizkid get $1 billion dollars make i know weyting cause am una go Dey put pressure for this guy body anyhow even him go shock if him see this post 😂😂😂
2025-03-23 19:17:20
3
02stcollins
Mr cole 🇧🇪 :
na one of the reasons y I no like wizkid FC, una too dey whine una popsi , una popsi fit afford am ,
2025-03-25 06:03:19
3
chinonsoumekwe
chino :
This Fc fans,una pressure chockkk😅,but I still love the energy
2025-03-22 06:37:33
14
aydan08703
. :
Una don smoke, sha na Bugatti be dat,na Lamborghini Abeg calm with d lies
2025-03-22 07:25:21
11
bestjewelry45
bestjewelry45 :
Afa make una carry am go Facebook 😂
2025-03-23 11:40:34
3
official_lekky
ŁÊKKÝofÄBJ :
Una just Wan put wizkid for debt
2025-03-23 05:45:04
2
the_real_onyx1
𝐒𝐀𝐆𝐙 :
I love 💗 it 🫶🌹
2025-08-22 08:15:50
1
unknown_muuu
unknown :
how much con be my mentor networth una to do fc for life 🦅❤️
2025-03-22 09:19:07
15
artmosphere3
artmosphere@ :
wow
2025-06-15 16:33:25
1
stereo400
Olawale :
18 billion dollars. Nobody fit try am for Africa
2025-03-22 00:39:37
7
avdool419
avdool🥷🥷 :
even he future networth no reach
2025-04-08 20:04:24
2
funnytissuehouse
Funnytissue🤣 :
the kind money una dey call wizkid never dream to touch am o 😅😅😅😅😅
2025-04-10 17:37:22
1
kelly.starr40
kelly starr :
FC
2025-06-02 15:14:59
1
mbyzango
MBY ZANGO :
all Nigerian Yoruba no get $18b
2025-03-22 17:03:36
5
ceejohn12
Ceejohn :
them think say 18b$ or 18b naira
2025-03-30 05:32:35
1
u.y.i4
OSAS 👨🏿‍🦯‍➡️💸 :
Even private jet 🛩️nor cost reach $18B 😹
2025-03-23 01:52:37
2
hezycreateweb
. :
you won make davido get bp
2025-05-25 20:38:07
1
mariabutler04
Maria Butler :
money na water
2025-08-23 20:07:18
1
lilyakson05
iamlilyakson :
And dangote networth is $15b Facebook people on tiktok
2025-03-23 07:05:28
2
sourthervera
sourthervera :
congratulations 🎊 mentor
2025-04-19 21:47:28
1
To see more videos from user @doiingxoff, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About