First of all thanks for rating me, second of all please don’t try that again
2025-03-23 02:13:44
1853
Travis Goia :
if e don pass 50k ,I won't even reply you again😂
2025-03-23 12:28:32
176
kamara🐆 :
Urgent 2m?😭
2025-03-22 18:38:52
626
Yo | Café on Wheels🤍 :
Omo even 200k I’ll be like ??????????
2025-03-22 21:35:30
326
Jenny ᥫ᭡ :
Even 2k I no get
2025-03-22 17:40:16
202
Gladys :
First of all ….thank you for believing in me
2025-03-23 00:17:40
84
Ms Ojima :
Abuja 36 years old man bill me 1m to do contract I shock😂
2025-03-22 20:25:57
26
Fola💕 :
If e pass 5k I no get😂😔I no get strength to fight😂😭
2025-03-23 11:41:45
41
𝐄𝐝𝐰𝐚𝐫𝐝𖤐 🇳🇬 :
if e pass 20k i no do again oo
2025-03-23 01:03:03
14
officialcrystall1 :
Thank you for believing in me 🥺
2025-03-22 19:20:54
47
𝔊𝔬𝔬𝔡𝔫𝔢𝔰𝔰💞 :
Abeg o😭he even added I’m at ashluxe now when I get home I’d do the tf for you . Please go home and go back later na😭😭😭
2025-03-22 18:44:02
123
LARA🍒 :
An old friend wanted me to join ajo 5million monthly 😳i shock 😂😂I just said thanks for looking at me in a high way 😩😂😂Bcus where u wan make I see 5m 🤷♀️
2025-03-23 01:10:20
10
Sunflower🌻 :
Wetin dey my body, how my face take look? Wey make you think say I fit get 2m for account?!!!
2025-03-23 12:48:57
13
𝓒𝓗𝓘𝓓𝓔𝓡𝓐🤍 :
As how now?😭
2025-03-22 19:00:30
6
Deba :
Ijeh we nor dey borrow 2k again?? Abeg if una don upgrade tell us o😂
2025-03-23 09:46:24
5
Fola :
If e don pass 100k I don move😂😂
2025-03-22 20:38:18
9
<Ă> :
Girl like “you chasing me away” so soon 😭
2025-03-22 16:08:13
6
IVIEE :
U said help or invest?😂😭
2025-03-22 21:56:51
5
Ms.Tife :
Omo the girl rate me 😭😂
2025-03-22 18:28:05
8
ILEBOH ESTHER NGOZIKA🇨🇩🇳🇬 :
Omo if e pass 1500 Omo I go freeze 🥶
2025-03-23 14:28:13
2
officialbillion122 :
Na so my guy ask me for 500k for him babe from , na once I disappear, him babe shock sef 😂😂😂
2025-03-24 12:43:24
4
To see more videos from user @__ammma_, please go to the Tikwm
homepage.