someone who sang "money no dey bring happiness " interesting 😂😂😂
2025-03-24 19:07:58
948
Bigtripl3 :
Six months, twice in a year
2025-03-24 16:44:44
696
Farkash💰❤️ :
I just want to live my life like Nikos living 😭
2025-03-25 18:08:36
485
SLJ_jr :
Ashanti wey dey even dey house, you don try pocolee, that guy landlord go collect Rent from am still rent the house out to person 😂😂😂 cos the werey no dey stay house
2025-03-26 07:59:37
525
🌴Gifted🌴 :
Who else noticed God is good🥺🤝
2025-03-26 08:40:50
226
WhOs_NElly🇳🇬 :
Nikos living too 😋❤️
2025-03-25 20:14:02
36
Bianca_Sek21 :
Is it too much to ask for? 😭
2025-03-25 11:46:32
155
Pharm Vee :
why u use ashanti. u know see pocolee? I know sure say that guy dey stay house pass 5 times a year
2025-03-26 13:00:42
7
Elvina :
😭😭😭for my life I just wan dey ho holiday !
2025-03-25 18:08:55
8
danceboy_moses 🤍 :
Na money remain 😭
2025-03-25 11:26:56
16
ᴀᴍᴏᴜʀᴅᴇɴɪ :
alexa play ‘before you wake up’✨
2025-03-25 12:16:52
5
NIKKI🦋 :
its my birthday today 😫
2025-03-26 08:41:13
24
Call me_AKANNI❤️🇷🇴 :
My dream be that make I touch all the corners around this word 🙏
2025-03-25 19:51:53
8
Z U G A 👑Q U E E N :
Even if na onitsha I just wan Dey go Abeg
2025-03-25 17:41:49
8
Kirah |Travel :
😂😂..i wanna be on holiday every day
2025-03-26 11:46:03
5
Wave_Jnr :
Make I dey go different different 3 months vacation 4 time in a year 🌝
2025-03-24 18:52:32
14
mjayactives🏋🏾 :
Person wey sing money no dey bring happiness, na stone dem dey take go holiday ? Believe anything you hear at ur own risk o 😂
2025-03-25 00:31:51
14
C.H.I.D.I🧸 :
Make God remove me from gbese make i fit go holiday too. God Abeg ooo
2025-03-25 12:32:16
6
Nazzy❤️ :
Fedora nah dis kind thing you want 😂😭
2025-03-27 19:04:15
0
MIZ-KAY LUXURY WEARS/HAIRS🛍️ :
Ashanti na Nigeria poco lee 🤣🤣🤣
2025-03-26 07:58:53
4
Balqees|The Content Creator❤️ :
On God!!!
2025-03-26 19:43:53
1
Worldbaby1 :
Great
2025-03-26 08:52:14
2
To see more videos from user @famouztv, please go to the Tikwm
homepage.