@joysavage411: Hmm🤓I just say make I ask una oo☹️🤲@Soran🕷️🦋🥷 ehh my Baby ?@TikTok #joysavage🥹💞🦥 #vira #tiktok_india #fyp #trendingsound #🥹 #goviral #fypsounds

꧁Joy savage꧂🥹💞🇳🇬
꧁Joy savage꧂🥹💞🇳🇬
Open In TikTok:
Region: CA
Tuesday 25 March 2025 00:26:59 GMT
488734
74253
1436
2090

Music

Download

Comments

bigivana0
Baby ivana 🥺💙🦋 :
U just dey talk Wetin no dey possible 💔
2025-03-25 08:36:24
1287
empsmilah6
Gift🐍 :
Nah that day u go sabi difference between RIP and GLORIOUS CALL
2025-03-25 00:37:14
1015
richy4pf2
꧁𝐢𝐲𝐚𝐰𝐨 𝐫𝐢𝐜𝐡𝐲 𝟒𝐩𝐟 :
he pain that this comment no have voice note
2025-03-25 08:00:47
156
ashake515
—🌸💕ashake🥰🥵 :
U don see my mama face first 😒 iya no nonsense 😂😂😂😂
2025-03-25 12:17:59
213
chi_zoba0
Her :
Difference Dey between gone so soon and painful exit sha😭🤲
2025-03-25 08:38:46
88
tiaraloluwa30
꧁༻MIA MEDICINE AND CARE💊😍 ꨄ꧂ :
u make remember my mom again 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭may her gentle soul continue to rest in perfect peace
2025-03-25 10:37:25
95
joy0billionz
🎋Joy🎋 :
he family go dey miss 1 by 1
2025-03-25 10:51:13
106
bilkis1054
𝓑!❤️‍🩹 :
Have you watch bahubali 😏
2025-03-25 08:50:06
48
sia_gurl28
♡🌺💞ṣøphîã 🌺💞♡ :
if u are here to laugh, let's gather here 😂😂
2025-04-25 14:42:10
12
olamidejohnson16
Olamide….🖤🦋🤭 :
Some kind things una no suppose dey even imagine am 😒 talk more of to happen 💯
2025-03-25 05:12:16
51
missbambi53
Bambi 💕💓💞🧸🌹💐 :
I no go do anything cause I trust my mother 😂
2025-03-25 13:48:54
4
wun__miee
🫧WUNMIEEE💕💕🫧 :
where the werey wan see the courage werey wa nle ooo
2025-03-25 12:50:54
7
b_i_gteddy
TEDDY🧸 :
I go allow am choose between Soldier or EFCC which he wants to take care of him
2025-03-25 18:29:19
1
anike6680
🥀💔… :
Mommy just shift make blood no stain u 🥱
2025-03-25 08:11:34
57
tnation06
TNation06 :
I love this joy savage ❤️❤️❤️i swear 🩷
2025-03-25 00:31:22
24
justthatgirldeeja1
Deeja 🎀🔥 :
This one don pass typing,i need to do voice note
2025-03-25 12:06:36
14
epitome_ash
🫧ROSHEEDAH✨🌸 :
A jeun laye Lo sho owo lorun lagbara olohun😂😂
2025-03-25 17:06:56
6
dfw_annie5
🍯 :
That mean l will be in jail for the first time 😔
2025-03-25 09:15:40
6
deral40
🐶Muah🫦🐶 :
only my mama fit handle the so call boyfriend I trust her 🤣
2025-06-19 11:32:41
2
princess.jane42
princess jane :
e go first go beg Jesus Christ 🙏
2025-03-26 20:33:44
2
midet30
Mıðęt💕 :
I no Dey use my mum joke ooooo cause she mean a lot to me 😭😒
2025-03-26 18:07:10
2
jessicapatrick341
jessicapatrick341 :
omo even me wen date am no dey safe again cause once dem deal with the fool finish dem go enter me
2025-03-26 11:27:01
2
silvamma5
Chu-bby🌺🦋-silvamma 🤍♦️ :
Blood go flow 😏😏😏
2025-03-25 21:11:56
2
___ajike___ade
@ayomipo99 :
Them no borm im papa well first
2025-03-25 21:15:36
2
_chinomso
ELLA🌸BEST :
Wetin reach so???🙄
2025-03-25 17:33:54
2
To see more videos from user @joysavage411, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About