If e no dey opay,e dey access and if e no dey access….e go dey fidelity or wema😂😂😂
2025-03-29 10:42:20
243
Nevergiveafvck💛👿 :
Risky to post 😂😂😂
2025-03-29 09:56:38
206
NCC° CAKES IN OSOGBO :
I get money for safe box 😂
2025-03-31 10:41:25
8
ALI 🥇 :
If e no dey OPay e go Dey palmpay 😂😂😂
2025-03-27 21:04:12
11
MR WHAM🅿🐐 :
We dey hide am for OPay spend and save Ajeh
2025-04-06 16:53:02
1
CHAZE⚠️ :
Risky to repost 😂
2025-04-01 18:41:13
4
حسين 🩵🪶🪸 :
Nah white profile go end am just pressure me abeg 😂😂
2025-05-04 13:27:08
7
CAKE/FOODS/CHOPS COMMAND IPAJA :
Money Dey my gt pressure me 😭😭😂😂😂😂
2025-05-05 19:28:21
1
Ann :
No vex i no go fit repost this one abeg no vex😒
2025-03-30 10:16:21
4
PrimeLouis :
I admire those who deserve it not those who demand it🤝
2025-04-04 08:02:32
1
CHIMDIADI IHEME :
I no dy repost abeg 😂
2025-03-30 22:32:21
2
Omolara🌸ᥫ᭡ :
Pressure you ke😒me wey get pride. Oky
2025-03-30 23:03:25
3
BIG ALABI :
Nah person way get money fit repost 😝😂
2025-06-15 19:08:26
1
CHUKWUMEZIE👑🦅 :
Noted 😁
2025-03-27 14:12:58
2
ALKHAIRU10 :
goodbye legend:🇧🇪 Kevin De Bruyne is an absolutely brilliant player for Manchester City:
👕 413 games
⚽️106 goals
🎯 174 assists
🏆 Champions League
🏆 Club World Cup
🏆 6× Premier League
2025-04-05 09:16:45
1
Mina’s nails and co💅🏽 :
really😂
2025-03-27 22:00:20
1
Black heart 🖤 :
okay sir
2025-03-30 15:38:18
1
Bami blizz :
E Dey opay i lock am ni 😩😭
2025-04-22 09:12:17
0
TOBIGREAT_001 :
My g ✨
2025-05-20 12:39:26
0
YUBBA24 :
Omo give me money 😭
2025-04-14 06:25:51
0
DY_NIMI :
gimme money!!!!!!!,😌😌😌😌
2025-05-07 17:13:49
0
moona :
Pls help me then
2025-03-30 12:30:42
0
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm
homepage.