@seindesignature: Dey play 😭😭 #perfumetiktok #luxuryperfume

Seinde Signature
Seinde Signature
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 March 2025 12:59:39 GMT
283336
7420
429
1095

Music

Download

Comments

kvngdawnn
kvng Dawnn :
that 1.5m own suppose dey for gallon
2025-04-07 18:24:39
607
egbon_malay
Desmond :
where my squad way dey buy 3k own from aboki
2025-03-28 07:41:01
490
just1_sk
~₹UCCEY🪎 :
Riggs all the way 😂😂
2025-03-28 11:41:42
167
iamvictorcruz1
💰💫 Vł₵₮ØⱤ ₵ⱤɄⱫ 💫💰 :
Any perfume wey don pass 30k nah otapiapia 💀
2025-03-28 09:42:37
184
unholly_ghost
💀 :
Let your father balance the rest 🙄
2025-03-28 11:07:53
79
d530089
d :
Me wey dey spray air freshener
2025-03-28 12:28:00
169
thomassuliyat
Suzyfoodsandsurprises :
How much be air freshener pls?😭😭
2025-05-29 20:04:45
2
the_event_baby
The Event Baby/Thesnacchaven :
Manifesting ✨
2025-06-15 20:14:43
3
agbaby3338
🌸Ï'M A_G🌹🦋 :
lf one una clothe never catch fire the rest no go hear😩😂
2025-07-03 21:23:47
3
big_h.a.r.r.y
7️⃣€L€V€N🧃🏵️ :
How much be confor abeg,😂😩😩
2025-05-21 04:29:41
24
__oluwashindara44
🦋Oluwashindara Myra :
Most perfume not up to dat price send smells good then this expensive ones nothing special Naa jst name they carry
2025-03-28 07:26:39
20
mannie_fundz0
MǍŇŇǏĚ🫶🏽🫶🏽🫶🏽 :
I even get that 3rd one for house and no be the price be that… I know it’s nice but u price is outrageous 😂😂😂
2025-03-27 18:03:14
13
jerrykingnga
Maester :
At Kano Airport, they showed me perfume worth 2.5 million. I screamed, scromed and scrammed
2025-03-28 13:41:11
7
itzgtthomas
itzGtthomas :
Na be say many of us fit here na Air Freshener we dey use since
2025-06-05 10:40:29
3
berrycreationss
BerryD🥷 :
Waiting do Cele perfume
2025-06-05 12:02:28
8
biggiefx219
BIGGIE FX📊 :
How much is 9pm abeg
2025-04-28 13:25:46
2
excel_lowkey22
ẼXÇÊŁ LØŴĶĚŶ…… :) :
i fit bet say my 1500 perfume scent pass dis 1😂😂
2025-03-29 01:49:42
4
eliza.9727
✨🖤♡ 𝓔𝓵𝓲𝔃𝓪𝓫𝓮𝓽𝓱 ♡🖤✨ :
wetin Do 500naira Touch Perfume and 3500 Karis body spray 😭😭😂
2025-04-26 16:18:23
3
ojukwutochukwudavinson
13th Disciple❤️ :
Even obara Jesus wey Dey wash away sin no cost reach like this
2025-03-28 12:30:02
3
iheal58
😇❤️ :
As aboki own don enter 600 I no day use perfume again 😩
2025-03-28 08:18:20
3
cynthiapeace6
cynthiapeace :
😂😂🤣🤣🤣 if na only dey market 🤣 make i dey smell dey go ooo🤣,na my smell not urs
2025-03-28 13:45:43
4
slutfortemsssss
Big M💪👁️ :
Bro those niche fragrances are too expensive 😭😭😭
2025-05-13 04:46:44
0
temimole4
temimole❤️ :
1.5m million perfume for which body???? Na till death do me part?
2025-05-26 18:58:04
1
adz21527
Adz :
50k nah my last budget I Dey spend on pef
2025-05-29 23:28:51
1
To see more videos from user @seindesignature, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About