@realpeller: I wanna spend my life 😉

₱ɆⱠⱠɆⱤ🦂
₱ɆⱠⱠɆⱤ🦂
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 March 2025 20:44:34 GMT
5968899
847691
9037
3089

Music

Download

Comments

giftiee.xo
𝑮𝒊𝒇𝒕💋 :
Why you block TikTok king na😭😹😹
2025-03-31 23:14:27
2616
cindigojunior
cindigo :
make you and Jarvis go learn work 😂😂😂😂
2025-04-01 03:43:26
245
joysammy22
💖joy🌹✨ :
untimely death is not our portion 🙏
2025-03-29 20:54:59
1778
big.presh328
PRECIOUS :
Sorry we been Dey market Dey rant 😂😂😂
2025-03-31 22:47:50
771
jennifer_ak_0
J_enny🫩💕🥀 :
All your viewers dey shout moots😂😂😂instead make dem dey gift you 🤧💔😂
2025-03-31 23:50:46
344
simon_always_striving
SIⓂ️🅾️N…….💰🦅🤬 :
Take your time make your life no go be like fish pie guy 😒
2025-04-01 06:24:44
442
boy_chrizz
Chrizz_ofpH🧃🏝️ :
Even if you like off 100 videos comment we go scroll go reach the last one go comment 😅
2025-03-31 23:50:39
276
chasedickso_n
chase :
people wey supposed help you don go rant for market 😢
2025-03-31 22:48:02
332
heis_tunmise
✰𝐌𝐫 𝐦$ñ€¥✞🪖 :
Who noticed God is good
2025-03-29 20:49:16
724
darlingella5
💍❤️🥰darling 🥰❤️😛 :
na so e pain you reach to block am ode
2025-03-31 23:50:24
226
prudent438
Hello Prudent 🌺 :
People wey suppose gift you dey rant for market
2025-04-01 06:28:28
203
lyfe_of_an_unknown_user
. :
I’m happy for TikTok king 🤭😂
2025-04-01 05:53:49
515
mimi_nwa
MÏMÎÏ 🤍🍀 :
as u off comments we go still talk our mind here
2025-04-01 06:59:30
171
dhi_vhiine
D🏌️V I N E :
002 don block 001😩😂
2025-04-01 06:39:49
84
angie_authentic
ANGIE💜🐺♑️ :
Chai who else missed the match because they were in the market ranting 🤣😭
2025-04-01 05:00:30
32
kim_chinnyy
Pretty_natasha :
Na today I know say your followers na only reporting account dem sabi🤣🤣🤣 Abi you send dem to go dey ransi ransi for market?🤣🤣🤣🤣
2025-04-01 08:24:05
19
ifem0000
Wf Ifem🦄🌑 :
ode turn off comment section 😂 The people wey suppose gift you go rant for market 😒🤣
2025-03-31 23:39:35
158
virtueh4x
virtue✝️愛。 :
Omo, this thing been really pain am oo😭😂, en go off comment 😭😂😂
2025-03-31 23:04:30
99
princeodg55
PDG LTE :
Such a vibe! I can totally feel the energy in this! 😎✨
2025-03-29 20:52:23
41
andrewjames1515
andrewjames1515 :
tiktok king go soon collect your babe join 🤣🤣🤣🤣
2025-03-31 20:29:46
1799
marieheleinemendy0
marieheleinemendy0 :
Cette fille est trop douce
2025-03-29 21:13:54
237
ahmcalifa
Ahm Califa :
i Like as TikTok king humble u yesterday 😆😂🤣💔😂🥱🥱
2025-04-01 09:24:55
635
adeshope77
Oluwapemisire :
We were in the market ranting 😫
2025-04-01 00:39:42
37
doris45670_
doris45670_ :
Sweet couple 🥰🔥
2025-03-29 21:33:16
154
To see more videos from user @realpeller, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About