@td_cutz_: Can’t wait to give you guys nice haircutz💇‍♂️😁🍾 #tdollaroflagos #tdcutz

𝐓𝐃-𝐂𝐮𝐭𝐳✂️💈💇‍♂️
𝐓𝐃-𝐂𝐮𝐭𝐳✂️💈💇‍♂️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 April 2025 16:56:52 GMT
626988
43740
533
3282

Music

Download

Comments

alizzy13
ALIZZY :
Even foreign saloon doesn’t implore this to em shop … but I’m hoping it’s just for the opening ceremony PEACE&LOVE ✌️
2025-04-04 12:08:33
9
mann_like_miles
ManLikeMiles :
This is even a distraction for both workers and customers no proper for a salon business ⚠️🫶🏽
2025-04-03 04:20:46
35
leshactivity
𝕌ℕ𝕀𝕃𝔼𝕊ℍℂ𝕆𝕄𝕀ℂ𝕊 :
nah #1500 I get and I go press yansh oo😂
2025-04-02 18:45:18
1136
chinenyenwa_lilian
chinenyenwa_lilian🥹💕😍 :
I fit come charge phone abeg?😭
2025-04-03 17:24:56
493
thatgirlkent
DON’T DATE EMMANUEL PLEASE :
Me wey be girl sef go like go 😭😭🤝🏽🤝🏽
2025-04-02 20:15:09
512
evans_fx_
evans_fx_ :
Shey the barber go fit concentrate like this 😂😂
2025-04-02 16:59:52
939
whois__stephanie
Stephanie🦩 :
Mtcheww
2025-04-03 06:40:16
86
jonsnow.codm1
Jon snow.Codm❄️ :
Na 2500 I hold oo and I must press nyash 😂
2025-04-03 04:41:42
46
holuwadamilola348
𝕯𝖆𝖒𝖎𝖑𝖔𝖑𝖆✨❤️ :
hope say room dey there sha😭🤲
2025-04-03 08:10:43
58
ojpercussion5
Oj🅿️ercusion🪘 Oj Cuts/locs💈 :
Are you employing barber stylist, loctician or nail tech
2025-04-02 17:05:31
38
nzjoe1
Big_Joe🤡 :
😭😭😭Na this kind saloon Dey sweet
2025-04-02 17:25:28
250
whos__claire
5 ⭐️ Clairee :
Even me wey be girl abeg I go like Barb ponk😭i go pay😂😂😂😂
2025-04-03 12:39:05
59
only1.freddiee
FREDDIE😔❤️ :
No be Small thing oo,happy ending Dey keh ?😭
2025-04-03 01:06:21
7
shorllypaid
SHORLLY🧃🪙 :
Tee dollar my hairline no go straight with this thing wey I dey see so 😭😂
2025-04-02 17:11:00
25
dr_infinity1
Death Surgeon 🫁🧑🏼‍⚕️ :
the new Santana barber shop 🤣🤣🤣 very good 👍🏽😊
2025-04-14 06:55:03
5
son_of_mercy001
Mujeeb :
the main reason why girls did not want their boyfriend to barb for TD CUTZ
2025-04-08 13:00:27
9
thatgurleliana3
𝓘𝓪𝓶.𝓢𝓱𝓪𝓻𝓻𝔂😽🍒🎱 :
No b when I go go now I no go see yansh oo
2025-04-04 09:48:24
17
kitanexclusive
JEWELRY DISPLAYS & PACKAGING :
😩😂😂 omo just use downstairs do lodge 😂😭
2025-04-03 13:46:13
7
cashrule21
cashrule21 :
Nah 500# I get oo 😹😭
2025-04-02 21:37:14
5
pappy_mrlasufresher
🍀Pappy LJ👑 :
Na so una Dey do for here 🔥
2025-04-02 17:37:53
15
iamtheman40
Double 🚶 :
How much to just plug phone?
2025-04-03 07:13:32
9
officialldelta
Official Delta :
TD CUTZ DEY SWEETTTT!!!😁👌
2025-04-02 19:46:33
16
abdulmuiz3222
LOLADE🎱 :
I want know how he no go sell 😂
2025-04-02 17:09:58
6
urbaby885
Lynette💕 :
Lots of guys would be scared to get a hair cut here, cause if there gf😂😂
2025-04-02 20:28:56
8
osie_zeko1
Caption Moz 🌴💞 :
even if i no barbe hair shey i fit enter come look y@nsh
2025-04-02 20:56:42
10
To see more videos from user @td_cutz_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About