@official_shoday: HEY JAGO!👋💣 @Poco_lee @rahman_jago

SHODAY TheBillionBoy
SHODAY TheBillionBoy
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 April 2025 06:00:46 GMT
2715987
456173
3830
10933

Music

Download

Comments

imade_88
🥸 :
I too love Rahman JAGO 🥺
2025-04-03 10:03:22
3611
jerry_112001
Jerry 🎭 :
Poco lee don deh carry SHODAY comot from house….now SHODAY no deh sleep for house again
2025-04-03 06:15:12
2893
joycee_empirepropertyplu
Joycee_Empire _propertyplug :
Happiness wan finish jago 😂😂
2025-04-03 06:44:40
3088
justyspicy
Justispicy :
Na jago them dey hype, na my head dey swell😔😂🥰
2025-04-03 07:46:01
2075
official_shoday
SHODAY TheBillionBoy :
Hey jago!!!!!!!!!!!!!!
2025-04-03 06:14:02
5980
anointing009
Anointing :
We finally lost him 😭😭. We finally lost her 😭😭. Those words shall never be heard in our family 🙏🙏
2025-04-03 15:06:05
992
stylishbaddie0
Stylish-baddie💙 :
you will touch millions this Year believe
2025-04-03 08:48:27
1175
pearlsuzzy
Anjolaoluwa✨💫 :
Steps Dey cry for jago leg 😩❤️
2025-04-03 07:34:52
959
summytl
Summy Fabrics🤎 :
Joy wan finish me wey no dey there sef🥺😂
2025-04-03 07:43:16
207
everythingunderwearbyfl
everythingunderwearbyfl :
This video con sweet pass all other videos on this sound 😂💗
2025-04-03 06:23:04
261
bigwizexchange1
Big Wiz Exchange :
Pocolee no dey house ,I swear with my babe 😂
2025-04-03 06:08:52
250
omowunmicreations
🫥 :
No be only me like Rahman Jago abi😩
2025-04-03 08:47:46
187
oppasgurl3
OPPA’S FAV GURL❤️ :
Happiness wan wound jago 😂 step just Dey flow anyhow ✌️😂
2025-04-03 07:22:53
95
helen_1571
Helen Manchester :
Joy go full him body 🤨God abeg no forget me too
2025-04-03 06:29:03
149
privete054
PRIVATE 👋👌 :
I miss mohbad 😭😭😭
2025-04-03 07:42:13
26
___babytiah__
Baby tiah💕 :
See as I Dey smile like say na me be jago😂💕
2025-04-05 22:43:41
53
michaellee1490
𝐌𝐈𝐂𝐇𝐀𝐄𝐋 𝐋𝐄𝐄🎭📿 :
My Wife don Born this Morning😢
2025-04-05 01:37:55
57
fathiaaaaaax
Fia ♡ :
When jago still Dey dance who be tee dollar 😂😩❤️
2025-04-03 08:51:57
168
zeropromoboytik
THEBOYDOINGTHINGS🌝 :
Ramadan don finish na now wuna go wati dem dey call promo 😹 this song go re enter top 1
2025-04-03 07:14:01
39
differentguy4yu
Khaleel🥷🏽🦅 :
From mecca to club😂
2025-04-03 08:01:10
380
uloakuvictor
Bu Bu🦋 :
Hey jagooo!!!❤️🤭
2025-04-03 10:05:04
11
_justtvianney
Justtvianney :
Na Jago be legwork originator na Abi una don forget 😂
2025-04-03 08:30:38
321
badgurlgifty
GIFT🤍 :
Awe ti tan 😹
2025-04-03 10:05:54
12
timiabobarin
Timilehin :
So Jago self Dey watch TikTok cause how did he known the dance step
2025-04-03 07:00:13
94
To see more videos from user @official_shoday, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About