Una see who Davido Dey drag Abi abeg make Una Dey advise Davido ooo
2026-09-08 00:09:39
3
ReCkNyx ๐ :
erigga na the only artist wa blow himself no popular artist sing with him before he blow he lyk to Dy alone he help some upcoming artists blow self ๐
2025-04-06 13:48:34
51
Niceblez123 :
Even davido no say erigga na god
2026-09-09 22:44:25
2
gifty boom1 :
vote Erigga to the world
2026-09-04 22:58:26
17
UGBEDEOJO๐ฅฐโ๏ธ :
Make of the song please
2025-04-05 06:25:41
34
Hon Blackp :
if your song's are translated to English not pitchen,i think you are not just only a musician as well a good philosopher. erigga you are telented.
2025-04-05 08:29:11
80
Edo life Star :
na only you I no for this country for music matter
2025-04-05 02:25:51
32
OdiLuxury Automobile :
For storyline and lyrics to motivate and streetwise, leave am for Erigga. no one comes close.
2025-04-05 11:48:23
40
jesenext Electrical Ltd :
what's the title of this song?
2025-04-05 15:57:45
12
officialveronicaberti :
I don too smoke sk I wan upgrade to loud buy property for lag make my mama proud
2025-05-16 21:06:28
9
Mr Christian :
Erigga and Corizo
these two Sha,if you nor dey hear their song na you sabi
2025-06-23 20:51:55
12
sundayjunior001 :
Erigga to the world โค๏ธ๐ฅ
2025-04-05 21:21:53
17
baby Cynthia :
delta blood line much love ๐ฏโฅ๏ธโฅ๏ธ
2025-04-06 09:07:20
5
Chukwu ebuka :
This guy they call Eriga๐ฏ๐ชโค๏ธ
2025-04-07 18:40:13
5
CHIMNONSO :
Baba please dis is de right time abeg, even though mama is gone but i promise family luxury life