@vdm_disciple: 🤣🤣😂🤣🤣😂🤣 they keep coming for our food again ooo God Abeg oo . #vdm #akara #fyp #joblessking🇳🇬🙏

Disciple
Disciple
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 06 April 2025 23:55:55 GMT
311278
19267
1178
383

Music

Download

Comments

tiktokgirl7730
Tiktok Girl :
normally Akara no good let's be sincere
2025-04-07 08:00:27
13
silky_trendystores247
silky_trendystores247 :
Because you don go china we no go hear word again
2025-04-07 09:40:15
5
its.me.cyy
it's me Cy :
See how VDM dey defend Akara
2025-04-07 07:54:42
685
glowstitche
Glowwoman :
Sister chill I still buy Akara today ooo my destiny de intact
2026-07-02 21:01:05
0
mereze3
smõ õth :
Na when Dey talk garri I go track person location
2025-04-07 11:42:15
55
jordancarlos49
Daniel :
Africa is really backward
2025-04-07 06:25:05
191
chiefwhite001
Chiefwhite001 :
Akara wey i don chop this morning lol 😆
2025-04-07 06:45:21
281
ernest_bekee
E Oris :
I no really get issues with Akara...... Na when she talk bad about Garri she go know the kind person I be
2025-04-08 09:08:16
72
realwithlilly
realwithlilly❤️ :
who dey listen,me wey don go buy akara with bread this morning 😂
2025-04-07 06:43:46
223
soullus10
Pradomoney :
See her head like witch
2025-04-07 07:07:05
0
one4nine11
Anitram :
she's 💯 right
2025-04-07 09:01:28
7
space_god001
Špäçë_ĠøÐ :
Upon say nah normal akara oo, if nah the one dem use red oil fry nko?🤣
2025-04-07 07:54:06
25
justfavtee
Tee Royale🫅🏾 :
Small Akara ooo 😂😂😂 Them wan ruin akara reputation 😂
2025-04-07 08:40:49
3
pearlsglam
Brow & Lash Artist Gwagwalada :
Akara with agege bread has been saving lives since 1900 nothing way you wan tell Me😂. Infact make l go buy akara chop🤣🤣🤣
2025-04-09 18:37:14
4
blessed110220
blessed110220 :
I got scared with what she’s saying
2025-04-07 08:00:07
1
believe5677899
Ayo :
real talk brother
2025-04-07 08:55:59
1
chinaza.daniel84
Chinaza Daniel :
sisterhood don't lose one oo
2025-04-10 09:30:40
0
naira_dc_001
N_D🪼 :
If 3k nor small drop aza
2025-04-07 20:31:53
1
formaicajonas
formaicajonas :
e dey pain me say I no dey see who Sabi do the akara again e dey pain me I swear 😂😂😂
2025-04-08 15:13:21
0
azeezl9105
Azeez 🤙👽 :
Thank my brother
2025-04-08 00:30:22
0
roseidijie
prisca :
my son you right
2025-04-08 19:04:47
0
nla_got_wicked
NLA_ FAST_LIFE :
And I just go buy akara Dey come back o
2026-06-11 05:55:34
0
esbofits2
esbofits2 :
ashawo girl wan give us advice... na ashawo wey wan trend
2025-04-08 07:40:28
0
casimir_01
🗿𝕰𝖇𝖚𝖇𝖊🦍✪ :
she don exchange her own ajeh... nothing you wan tell me 😒
2025-04-08 13:31:43
0
soullus10
Pradomoney :
We need to stop her before she go enta roasted yam 🍠
2025-04-07 07:08:41
0
To see more videos from user @vdm_disciple, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About