i swear, this guy ehn.
you nah real motivation speaker oh✌️
2025-04-08 07:38:09
52
@ Sterling_ Nation01💯🥷 :
I must be among the richest trillionare but make the haters wey say I no fit make am or they wan see me fall make I raise higher than them make God no kill them make they see me do great thing in life
2025-04-07 22:06:50
28
Jamo🤡🤡 :
I swear bro
2026-10-08 18:37:37
0
MONKEY 🐒🐵 :
Ajeh 😭 God abeg run am for us 😭
2026-06-06 17:53:05
1
N̸B̸A̸ K̸H̸A̸L̸I̸F̸A̸ :
dami are di just save all your videos omoh😭🔥
2025-04-07 16:22:38
28
꧁༒☬𝔸𝕌𝕊𝕊𝕀𝔼☬༒꧂ 🚀 :
I swear we go dey match am
2026-02-16 11:19:44
0
young BTC 🇺🇲🎉 :
yes ooooooo joy is coming 🇺🇸🎉🎉🎊
2025-04-12 21:20:13
5
OLUWA DOLLAR 🏅 :
I swear I pray for that make me and my friend get money 🙏🙏🙏🙏🙏
2025-04-08 20:03:46
19
🌴 BØYVIG'ØX🌴💦 :
Your motivation dey carry go far 🔥😔
2025-04-07 17:21:32
11
joshball_official :
I must make it in life 😩😩😩🤲🤲
2025-04-08 12:59:38
13
!👨💻 :
must join the row of the richest peoples of all time 🙏
2025-05-01 08:09:31
0
I love my babe🫶💕🥰 :
Amen 🙏
2026-05-14 06:23:41
0
Young renzo d. great ⭐ :
God Abeg 🙏🏼🙌🏼🙏🏼🥺
2025-05-16 16:37:05
0
Suleiman Ibrahim :
@Big Zubby🌍💯👑:Make God help you too bro🙏🙏🙏 more blessings to you 🔊🔊🔊💯💯
2025-04-18 19:58:07
1
🤲TEWO BRIGHT 💫 :
E go bii 🤝💯
2025-04-07 16:58:41
2
ëmmäñüëllûkâ :
abi
2025-04-11 07:33:43
0
Young renzo d. great ⭐ :
we must feel among in Jesus name 🙏🏼🙏🏼🙏🏼🙏🏼 Amen 🙏🏼🙌🏼🙌🏼