My course mate be like secondary school children 😭them no con get level join😭😹
2025-04-07 22:37:07
134
KING 🤴 OF BOYS🫡 :
My course mate don marry me for house 👌🥰
2025-04-07 18:13:26
268
bigmiya14 :
I suffered guys 😭we didn’t last two months 😂😭
2025-04-07 22:27:45
63
Larah💙 :
Some of us will never date anyone one in the whole school not to talk of coursemate 😂😂
2025-04-08 22:19:25
45
Zee signature 🤪❤️🍭 :
My coursemate wey we go do wedding 😂
2025-04-07 19:17:44
61
aishaaaaa_12 :
I came back here to delete my repost🌚😹because something fishy is going on already 🌚🥹😹🤲I reposted this April 7th 2025😹
2026-01-28 21:49:35
8
Dami💕ᥫ᭡ :
What if we started dating after we finished school ? 🥹
2025-04-07 18:14:17
28
AL MUSTAFA AGHA :
One don dy talk to me nicely ooo💔
2025-04-08 07:27:12
12
💐ADENIKE💐 :
Me wey date 4 of my course mates 😁since 100lv ❤️I Dey 400lv now and I still Dey date dem
2025-04-07 23:16:48
6
Praizes Kingx :
likeeee
I go dey see u dey use expo for exam😂😂😂
2025-04-08 16:02:34
5
callmelola67 :
like I nor know how dem fit Dey do am
2025-04-07 17:09:18
25
Hamida🌺 :
But we got married oo 😅😂
2025-04-08 15:26:52
2
REE_REE💙🦋 :
I’m the first to see this 😌
2025-04-07 16:59:07
7
T💕 :
we go breakup then come settle for class 😂😂 one yr down and still counting
2025-04-08 12:43:23
4
Tanimola fathia :
This is better
Dating your neighbor is the most ridiculous thing
2025-04-08 15:33:38
5
Saishacakesandtreat :
i will choose this ridiculous thing❤️
2025-04-10 01:20:13
4
TEE~🤍 :
That stuff no go ever make sense to me ooo
Who wan help who?
2025-06-05 23:07:55
2
StyleAlert Fabrics/O9O53132795 :
No manual to live this life jawe. Two of my course mates dated our course mates and they all are married. Me wey leave my faculty go another faculty I still dey chop the heartbreak
2025-04-09 15:22:26
3
𝕺𝖗𝖎𝖆𝖉𝖊 👑👸 :
Coursemate, boss, best friend, younger sister’s friend, elder sisters friend, the one wey my friend give me, and be be lo is wayyyyy more thaN BAD!!!
2025-04-08 13:14:57
2
thecornerstore_1 :
I did it and after 2 and half years it ended in separation 🤣😂
2025-04-07 18:16:54
4
Yeesha Braids :
Me wey dey date my course rep😌 My sweet boy🥺💕
2025-04-08 19:53:14
2
Cereal Seller in Ibadan🥣🌽 :
Abii your fellow Corper😏😂😂
2025-04-08 09:27:54
4
Laide💕 :
Make we go break up 😔
2025-04-08 12:07:44
3
adewumitoyosi12 :
I'm sorry, but if you were my coursemate I'd date you without thinking twice 😂😂
2025-04-08 20:06:53
2
To see more videos from user @imade_jamall, please go to the Tikwm
homepage.