Normally Davido nah baba for where Wizkid dey Wizkid nah kid for where 001 dey
2025-04-09 06:08:05
604
nenye_beauty :
He don learn 😂😂
2025-06-04 18:02:23
0
warri parrot 🦜🔫 :
“If u leave me i fit run go mad” does this make sense 😂🤣
2025-04-09 19:01:43
95
SCENIC B" :
music is spiritual and if you joke with it you can run mad .
respect large to OBO
2025-06-14 13:00:18
0
Tobiloloba :
U don see wizkid dey sing 🎤 make him head muscle dey rise bfor 😏
2025-04-09 19:01:58
208
dickson_radio :
he no suppose better for person wey write this caption
2025-04-09 09:12:33
161
BARADE ✅ :
wizkid live performance at apple 🔥❤️
2025-04-09 17:09:54
389
BIGTikToklord :
Music nor be Davido calling
2025-04-11 17:18:29
11
AKOREDE_REALTOR 🦚 🏡 :
shey dis one na live?
2025-04-09 07:43:37
73
️ :
God see passion 🥺this guy deserves more than he is getting fr🥰
2025-04-09 08:06:51
120
BIG BANG 💰 :
Wiz done teach Una to deh sit-down sing copy copy people 😂
2025-04-09 10:49:12
126
DND :
What is the meaning of shamaya person go just wake up dey sing jargons better go learn more from wizkid
2025-04-10 08:12:13
11
Khalifa💚💐 :
He no go better for you bro🙏🏽
2025-04-09 22:07:10
4
shadowexchange417 :
Why him Dey squeeze face like that 😂😂
2025-04-09 20:51:00
2
Hair Revamp in Nekede🛍️ :
why is he keeping his face like that
2025-06-05 14:18:44
1
Gabriel🔥✔ :
portable better pass davido
2025-04-10 04:57:57
4
Your_favorite_Thug🕴 :
live performances with background music and auto-tune 😅😅😅
2025-04-10 17:09:48
6
cry_ur_cry :
He be wan cry but na music we go call am
2025-04-09 11:25:15
15
ƁÌGʻ P€ŔŔ¥ ƁŁÁŽ€🦅 :
e no go for you and davido
2025-04-09 10:31:08
7
Great KOE :
This man always sing bla bla bla🤣
2025-04-09 21:54:48
3
AKLAH⚡️🧌🤍 :
As I hear orobo 10kilo I just Dey picture wizkid sister 😭😂💔
2025-04-18 11:09:55
8
Add your preferred name. :
U don see wizkid dey comot muscle for head if he dey perform live 😂💔 No stress for big wiz at all
2025-04-09 21:10:08
45
່ :
You don ever see veins show for big wiz face if he Dey sing?? No be by noise mr. Man😂
2025-04-12 22:48:06
4
OD 💜 :
the caption eeeh !!! 😂😂
Sir / Ma'am
BigWiz is Classic and this video is giving me (2013) Wizzy kinda vibe. You'll go watch Wizzy 2025 live performance for confirmation.
Thanks 👍
2025-04-09 10:03:27
13
To see more videos from user @gbeducrib, please go to the Tikwm
homepage.