@kodeemusik: 😹: #CapCut #fyp #viral #KODEE

KODEE🤎🪸
KODEE🤎🪸
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 April 2025 12:59:41 GMT
987754
150714
881
662

Music

Download

Comments

samzzy__
⭐️𝐒𝐚𝐦𝐳𝐳𝐲⭐️ :
Nah me 😂🔥🖤
2025-04-11 13:52:46
1621
pure_essence_care
SKINCARE VENDOR IN OJO/IKD :
Dem need collect Oyin bills phone 😂😂Nà everything wey dey my fyp she don repost
2025-04-11 21:03:29
1169
salmah_adejoke
Salmah Adejoke :
I use the sound no likes 😩and I turn yansh o😂😂😂the yansh just dey shy ni
2025-04-11 17:09:48
622
inogetkobor18
.🐐 :
Who be dis anita sef😌😂
2025-04-11 16:03:25
273
opemiposi056
Posi🥺❤️ :
The way I take Dey obsessed with this sound Ehn 😭😹
2025-04-11 13:06:47
108
amma_ugly_gal
ÅmmåÚglyGål :
Lol 😂 Wetin you expect 😂 No be this black app😂😂
2025-04-11 13:16:53
59
tomm_yporsh
Tommy porsh :
All this one no concern me nah cbex CEO I Dey find like this 😡
2025-04-14 22:04:51
44
maamieapekeola
❤️🦋rashyy@5🫶✨ :
Nobody gree like my own 😭ah omg!😩😒
2025-04-13 10:53:03
40
wunmih13
AÜGUST 13😌💕🌚 :
If u love kodee sope purr ❤️
2025-04-21 06:31:44
28
yahzman1
yahzman1 :
Walai this boy…. My God in heaven is watching you ooo…. Na you cause me to put 20sec snippet on repeat since yesterday…. Drop this thing naaa
2025-04-14 09:44:53
25
xoft_gal
Precious 🫠💕 :
Did mine and got no like 😪
2025-04-12 07:49:42
17
shop_with_sosa
Shop with Sosa🛒🛍️ :
Oya make una patronize me na 🤲😭💕my name na anita ooo😁
2025-04-11 16:01:37
17
orels_tangs2
Orel’s Tang :
Omg, you people no like my video 🤣, it’s funny though 😂🤣
2025-04-14 19:36:25
14
sweetgrl666
sweetgrl666 :
Na you sing am way no gree drop am since?😡😡😡
2025-04-18 02:09:02
13
bhad_stevo27
🖤★𝐈’𝐌 𝐒𝐓𝐄𝐏𝐇𝐄𝐍★🖤 :
them no dey waste time for this app😅🕺🤣👇❤
2025-04-11 14:18:25
12
ariyeke4
Arikeade ❤️🌺🥀 :
This song no Dey audio mark
2025-04-24 20:29:57
8
oluwanifemi_011
Oluwanifemi 💅🏻 :
😂😂 Thanks to your sound I have more likes 😂😭😭
2025-04-13 00:35:38
7
officialantyjoy
My wife 💋🥰🥹 :
Make nobody view my story 😒💔
2025-04-11 18:05:08
7
isbella7737
💕BELLA💕🌹💦 :
dis song no dey Spotify
2025-04-17 13:59:21
6
yettycrown
YettyCrown :
u sef drop song for us 😂😂
2025-04-13 20:51:57
5
big_berry120
Omobolaji :
Ahahahah KODEE drop this song nahhh Abi Ogun wan kiiii u niii😅🥺
2025-04-12 22:27:03
5
ife.love64
Ife love❤❤ :
Please kodee release the song
2025-04-20 17:13:45
4
mhizdiija
mhiz diijah :
abeg release dis song nw
2025-04-19 18:30:33
4
_maimunat_4
MOYO😚❤️ :
Make Anita give Kodee Wetin he dey ask for😹
2025-04-11 23:30:48
4
olamhilekhan
Y’all meet HAYZED :
Nah me 😂
2025-04-11 13:02:41
4
To see more videos from user @kodeemusik, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About