Trenches boy I don too suffer, make me sef gbadun this soft life๐๐
2025-04-13 15:26:31
82
Sobo Lee :
That Millions Dey Finish O,So Toban Gba Owo Ko Calm Down!!!!๐๐
2025-04-13 18:33:57
29
Royal baby ๐๐๐ซ๐๐๐ :
still trust myself I go get rich. Afolabi said toba de to kan them go get ve me chance. Attitude still burst my brain until I get Private jet๐ฐ...๐
2025-12-06 04:09:01
3
SMART_RICHIE :
Preacher this your album no let me read my book ๐ I won do jamb but na all the track dey my headโ๏ธ
2025-04-13 23:34:25
30
Strong Major๐ฅ :
One big family ๐ฅฐ๐ฅฐ
2025-11-21 05:46:56
2
caveman :
๐ฅบ๐ฅบ since I start to dey jam attitude other music no sweet my ear
2025-06-10 01:42:23
3
Jay bee :
imagine pe mo gba wire, give away keh lai se santa ๐คถ ๐ฏ๐ฅ๐ฅ
2025-04-13 15:34:52
20
!๐ฆ๐ค :
Bo se jeh Lexus ๐ญ๐๐คฒ
2025-04-14 00:31:01
14
Thug boy :
Attitude rap mi you too dey give me hope Abeg I Dey feel you ๐โค๏ธโค๏ธ
2025-04-14 01:00:01
7
Qoyum ๐ฐ money :
Attitude Rap for life
2025-06-07 12:05:05
2
VHEECTHOR :
THAT MILLIONS Dey finish oooo.๐๐๐๐
2025-04-13 14:45:16
6
Dejexloaded :
Ifa bead on my wrist I no get Rolex for my wrist ๐ฉ๐ฅ
2025-04-13 15:39:14
8
Olamilly ๐ค๐ฆ :
My best track ๐ฅ
2025-04-13 15:21:11
5
PIPELOLUWA๐ถ K9๐พ :
I need a car botie je Lexus ๐ฅบ
2025-04-13 17:37:57
6
Royal baby ๐๐๐ซ๐๐๐ :
Attitude rap i swear you're the one you go killed mey ๐ญ๐ญ๐ฅบ๐ฅบ๐ก๐ก๐ฟ๐ฟโ ๏ธโ ๏ธ๐คฌ๐คฌ the wetin I cap on my WhatsApp because of this lyrics chaii!!๐ฅบ๐ฅบ
2025-12-06 03:43:35
2
Royal baby ๐๐๐ซ๐๐๐ :
from your one song you said zino respect and then I'll be happy to ft zino and then I pray for you to sing with my Afolabi(NSNV๐ฆ)๐คโค๏ธ
2025-12-06 03:51:29
2
Royal baby ๐๐๐ซ๐๐๐ :
i swear to almighty Allah everybody don run away from me๐๐ But me with my confidence I dey cash out with your song everyday๐๐ญ๐๐๐คโค๏ธ
2025-12-06 03:47:02
1
Damilare OTF๐ค๐ซ :
I need a Car Bo te je LEXUS ๐คฒ๐๐ฟ.
2025-08-19 06:49:49
3
KESH_4f๐บ :
young preacher man ๐ญ
2025-05-01 21:51:13
2
Banty๐ :
bruh
im tired
no smile just me and my pains ๐๐ข
2025-05-04 04:53:38
1
Attitude ๐ฉ๐ช๐ฉ๐ช :
๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏbig attitude rap
2025-07-08 11:22:35
1
DONWHYTE :
Attitude ๐ฃ๐๐ผ๐
2025-05-30 11:32:19
1
Silencer sanctuary ๐ฅ๐๐ฟ :
Attitude blood ๐ฉธ
2025-06-03 09:40:07
2
๐ถBOBBYVONBLIXX ๐ฟ๐ฟ๐ค๐ญ :
boss
2025-05-08 00:08:10
1
To see more videos from user @attituderap, please go to the Tikwm
homepage.